正在加载视频...
视频加载失败
Davido dey para😂🔥🔥
9 条评论

😂 Who still Dey drive RR See car wey wiz dump for Ghana nah unah the celebrate

Should I call this Obsession?

Mr Jay autos said Competiting with Davido is at ur own risk 🤣😂 OBO the para

Make he struggle find money import this cars now lol king of audio 😂😂. Even this phatom na car wey burna boy buy for his steff London nothing special in his doings lol if his that rich them Dey sell 3m$ roll Royce make he buy am to shut burna up lol but his money no reach 😂

Burna and Wizkid rn:

RR lmao 😂 people don pass RR matter for this Lagos make e try McLaren first make we see

Wetin BIG WIZ ❤️🦅 GET 4 2 IN LAGOS BLACK BADGE CULLINAN & PHANTOM 1 IN GHANA RED CULLINAN 1 IN UK WHITE CULLINAN 😂 MAKE UNA DEY CELEBRATE WIZ PAST, WIZ DEY FRONT DEY WAIT UNA 😂

Very loud guy, you never buy something e don dey trend already, when you finally pay e go still trend, if them dey carry go shipping e go still trend, when the car land naija e go still trend, when he clear the car e go still trend

Compete with 001 OBO at your own risk 😂🔥🔥
相关视频
Who teach Davido this kind steps wey him dey tear for Belgium 🇧🇪 😂🔥🔥
MOWESTGoHard_🌠
33,679 次观看 • 2 个月前
.Davido Na only 5ive we go chop this year🌏001 gbedu dey enter everybody 😂🐐🔥
𝔸𝕟𝕒𝕤𓃬✰✋🏾
26,670 次观看 • 1 年前
