Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido doing his self care, OBO too fresh 😂🔥
842,840 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

OBO no need filter , skin too clean

I need try that ear cleaning stuff

See him face 😂 you go just know say obo go too like puna 😂💔

Who go know say this doctor na young guy with this kjnd old man grew hair i like as God share problem give everyone 😅😅😭😭😭

You see that ear irrigation or whatever it is called, I need it to bâdly

After hustle na to chi

Lowkey some guys are much concerned about their GF's self care rather than theirs and this video is to tell men to maintain their self care first and you will be the prize other women will pay just to have you as their BF

He will be having a very tight schedule soon

Flopido is already in his No-Hit Era , na to dey spend their state's public funds on rubblsh remain 😂 Alexa play Dlckhead by dammy krane 🔥

OBO too like chilling

This Ear wax is painful asf. Especially, boarding plane immediately after wax🤧

If you have that kind money and you no fresh your life don spoil

If money day self care ba least... But see how Davido feets soft and fresh.

Dem forbid am make he comot cap??

Y baba nor fit off him cap??🧢 make we no see him bald head 😂😂

Money is good and you have enough, just take care of yourself. See how OBO is handling himself

So how e take concern us ?

@carter6f Poverty is a disease See maintenance

Omoo....money goodddddd nothing anybody won tell me

When there is money people care about her self a lot

Omo balogun Ede Too fresh

Political tool, flopido fell off; no hit , no tour , na to dey clout farm remain 😂 Now playing Dlckhead by dammy krane 🔥

Money gives you everything you need

Make una no go deaf my idolo oo lol 😆

Make i see 4 - 6 sales this evening, Make me sef run this self care too

see in fresh toe🥰

Enjoyment with vip things🙌🙌🙌🙌

Na because you never see me na, i fresh pass am.

With the kind funds he get, he no suppose fresh?😂

U wey na inside AC full time ,dust no fit enter ur ear na

E go stee wear headset for studio, omo e fit deaf

Too fresh
