正在加载视频...

视频加载失败

Davido don post you before? 😂 She really went to frame it

144,513 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

𝕏nailMan 的头像
𝕏nailMan1 年前

Every one and what they perceive to be success. Congratulations to her

AfrobeatArena 的头像
AfrobeatArena1 年前

She sabi the game. She has studied and passed "Internet 101". H*ters make una continue to waste time. She is headed for the stars!

Abdullahi damilola 的头像
Abdullahi damilola1 年前

Wizkid fc no fit relate 😂

jacksonovie 的头像
jacksonovie1 年前

Davido too good sha, he just dey drop bars "men don't cry but I get emotions too" "I suppose relocate but I go buy Belgium"

Șanya11🗿 的头像
Șanya11🗿1 年前

make una wait small I just dey wait make Kizz Daniel follow me

Estadio Deportes 的头像
Estadio Deportes1 年前

¡YA QUE LLEGUÉ! 😬 El ‘Tato’ Noriega reveló las razones por las cuáles Sergio Ramos dijo que sí a Rayados. Así va el fichaje del español. 📲 #LigaMX #Clausura2025 #SergioRamos #Rayados

Yemi 🖤✡️ 的头像
Yemi 🖤✡️1 年前

E remain thanksgiving for Church.

John Hart 的头像
John Hart1 年前

With wetin I watch so, wetin funny me pass be say she say her children go come see this thing Abeg this kind person be like who go born?

Badman_ p 的头像
Badman_ p1 年前

She done loose her voice 😂😂

Mayor of Benin♒️ 的头像
Mayor of Benin♒️1 年前

E no even sweet 😂

bigDevis_vr🆘🦅 的头像
bigDevis_vr🆘🦅1 年前

Dis ur content no sweet

相关视频

Davido don kee me mahn 😂😂💔
0:33

Sensitive content

Davido don kee me mahn 😂😂💔

wande

1,076,748 次观看 • 1 年前