Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Davido for life jhor 🔥🤭🤣

442,811 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von RARELYSEEN
RARELYSEENvor 10 Tagen

D fact say u be illiterate d make me gbadun u more 😅

Profilbild von Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️vor 10 Tagen

Who be illetrate?

Profilbild von RARELYSEEN
RARELYSEENvor 10 Tagen

*illiterate

Profilbild von Pastor B ☎️
Pastor B ☎️vor 10 Tagen

una dey get light steady for that side

Profilbild von Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️vor 10 Tagen

Aswearugad

Profilbild von Mar tial 🦅
Mar tial 🦅vor 10 Tagen

Wetin here go de smell eh … still on still nothing for u shaaa If u like sing all him album

Profilbild von Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️vor 10 Tagen

No shaking..

Profilbild von 𝐂𝐄𝐎 𝐨𝐟 𝐍𝐨𝐭𝐡𝐢𝐧𝐠
𝐂𝐄𝐎 𝐨𝐟 𝐍𝐨𝐭𝐡𝐢𝐧𝐠vor 10 Tagen

See Graduates Bro😭😭 Even if nah Cigar make these girls go Dey sell naw😫

Profilbild von Therealeasyboi 🤦🏽‍♂️🪖
Therealeasyboi 🤦🏽‍♂️🪖vor 10 Tagen

Nothing wey una wan tell me 😂 una dey fuck each other Aswear

Profilbild von papi chulo.
papi chulo.vor 10 Tagen

Waggy just dey wait for him Jekomo to activate make he paste Enori sharp sharp 😭

Profilbild von ATEE..LIKEEHATE
ATEE..LIKEEHATEvor 10 Tagen

Nonsensical settings

Profilbild von RACKERS
RACKERSvor 10 Tagen

Active

Profilbild von ☞ BIGG P3LL3R YBNL⚕️⚓
☞ BIGG P3LL3R YBNL⚕️⚓vor 10 Tagen

Who's that senior man with big belle?

Profilbild von 𝒮𝒽𝒶𝓷𝓉𝓮ℒ
𝒮𝒽𝒶𝓷𝓉𝓮ℒvor 10 Tagen

obo sure tonight nothing anybody wan tell me😂😂

Profilbild von KIDAH🇺🇸🇳🇬🇨🇳🇬🇧🇹🇭💙
KIDAH🇺🇸🇳🇬🇨🇳🇬🇧🇹🇭💙vor 10 Tagen

Wetin this room go dey gba eh

Profilbild von Vhybzz
Vhybzzvor 10 Tagen

This kind settings to dirty Omo

Profilbild von Tijani Adekunle (Ãm Çdq)
Tijani Adekunle (Ãm Çdq)vor 10 Tagen

Wallahi ee gbadun 😂

Profilbild von !!
!!vor 10 Tagen

una never sleep

Profilbild von Mone Nice Godson
Mone Nice Godsonvor 10 Tagen

Omo this guy just dey shine eye like thief😂😂😂

Profilbild von COVENANT_CHILD
COVENANT_CHILDvor 10 Tagen

Davido self no fit rate this wØrst settings 😂

Profilbild von Idan Soteria 😘🦋🧚
Idan Soteria 😘🦋🧚vor 10 Tagen

We love Davido

Profilbild von Official_sheyman323
Official_sheyman323vor 10 Tagen

Everywhere go just dey gbaa

Profilbild von AM€RIKA GIB$ON 🌞🍀
AM€RIKA GIB$ON 🌞🍀vor 10 Tagen

@Heisfamous01 Make una send my own come here

Profilbild von Kamorudeen Fuhad
Kamorudeen Fuhadvor 10 Tagen

This is you guys first win tweet since you guys started that Lagos campaign. 💯👍

Profilbild von NOCALLERID🦅❤️
NOCALLERID🦅❤️vor 10 Tagen

If you dey listen to davido in 2026 i no feel rate you again

Profilbild von The Elder 🦅
The Elder 🦅vor 10 Tagen

Davido go arrest all of you for this

Profilbild von Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️vor 10 Tagen

As how nah.

Profilbild von Judas Iscariot
Judas Iscariotvor 10 Tagen

It is well

Profilbild von BiG_Smarth
BiG_Smarthvor 10 Tagen

Davido get frog voice

Profilbild von Ayomide
Ayomidevor 10 Tagen

Jayelo

Profilbild von Ghost
Ghostvor 10 Tagen

This apartment go Dey smell wetin no good

Profilbild von Goke🍹
Goke🍹vor 10 Tagen

001 joor

Profilbild von Efut 🦇
Efut 🦇vor 10 Tagen

@5starbarber_1 just the like scavenger 😭

Profilbild von Spy
Spyvor 10 Tagen

Module too short

Profilbild von Jude Ishola || BIG J 🗣
Jude Ishola || BIG J 🗣vor 10 Tagen

This is shit to me.

Profilbild von Shady
Shadyvor 10 Tagen

@tweem 300k

Profilbild von Aderibigbe 🫶ZOOM ❤️🦅
Aderibigbe 🫶ZOOM ❤️🦅vor 10 Tagen

@Daddyzee02 On top captains jack 😿

Ähnliche Videos