Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Davido ft Makifizolo _ Tchelete🔥🔥

25,150 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von Birmingham
Birminghamvor 1 Monat

The year wey everybody dey rush feature yankee baba pin African artistes down this song na hit till eternity

Profilbild von Deejay_Sequence
Deejay_Sequencevor 1 Monat

I swear!

Profilbild von Big B😈
Big B😈vor 1 Monat

Na God go take anybody weh talk down on this guy Baba sabi gan

Profilbild von Deejay_Sequence
Deejay_Sequencevor 1 Monat

I swear!

Profilbild von sim ba
sim bavor 1 Monat

Olamide Una shaa🥺 Una see wetin Una cause ba

Profilbild von Deejay_Sequence
Deejay_Sequencevor 1 Monat

Them no well. Them dey compare rubbish.

Profilbild von Benwhyte
Benwhytevor 1 Monat

Where baber want start 🤦‍♂️

Profilbild von Deejay_Sequence
Deejay_Sequencevor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Drizzy
Drizzyvor 1 Monat

Olamide go burst he ACL

Profilbild von Build with Kolade
Build with Koladevor 1 Monat

Olamide papa seh!!

Profilbild von Deejay_Sequence
Deejay_Sequencevor 1 Monat

Ajeh!

Profilbild von Dux☯
Dux☯vor 1 Monat

God punish anybody wey say obo no goodb

Profilbild von Rhild02
Rhild02vor 1 Monat

Walai davido no know say him good like this. He Dey forget. You see this particular period,davido craze gan,anybody wey feature am go collect

Profilbild von Samtino
Samtinovor 1 Monat

Davido too good

Profilbild von Màçkêñzîê
Màçkêñzîêvor 1 Monat

This one still dey fridge OO 😂💔

Profilbild von LegGal
LegGalvor 1 Monat

Omo I love olamide but him no reach sha, OBO KNOW WHO HIM BE Ajeh.

Profilbild von Abu Abel Nation
Abu Abel Nationvor 1 Monat

E no go better for who start this agenda

Profilbild von Deejay Sauce
Deejay Saucevor 1 Monat

Olomi Motiwa❤️

Profilbild von OLU
OLUvor 1 Monat

Olamide papa

Profilbild von NoRoomForDrama
NoRoomForDramavor 1 Monat

My best jam dat year 🔥🔊

Profilbild von Steve
Stevevor 1 Monat

Them go tear ACL

Profilbild von .
.vor 1 Monat

E don follow una play gan

Profilbild von + 2 3 4
+ 2 3 4vor 1 Monat

Davido caused all of these sha.

Profilbild von Tee pain 🐐
Tee pain 🐐vor 1 Monat

Hit 🔥

Profilbild von Only1Dozie
Only1Dozievor 1 Monat

Serious gbedu

Profilbild von George Washington
George Washingtonvor 1 Monat

HIT

Profilbild von Bryman
Brymanvor 1 Monat

Olamide can rest

Profilbild von Modric
Modricvor 1 Monat

Davido has been grinding from day 1 till date, omo dat guy David got vibe commot body ohh

Profilbild von Cherise🌸💕
Cherise🌸💕vor 1 Monat

Olamide una🥹

Profilbild von Tiger of afrika
Tiger of afrikavor 1 Monat

Dance like a ballerina 🥇

Ähnliche Videos