Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido ft Makifizolo _ Tchelete🔥🔥
25,150 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

The year wey everybody dey rush feature yankee baba pin African artistes down this song na hit till eternity

I swear!

Na God go take anybody weh talk down on this guy Baba sabi gan

I swear!

Olamide Una shaa🥺 Una see wetin Una cause ba

Them no well. Them dey compare rubbish.

Where baber want start 🤦♂️

😂😂😂

Olamide go burst he ACL

Olamide papa seh!!

Ajeh!

God punish anybody wey say obo no goodb

Walai davido no know say him good like this. He Dey forget. You see this particular period,davido craze gan,anybody wey feature am go collect

Davido too good

This one still dey fridge OO 😂💔

Omo I love olamide but him no reach sha, OBO KNOW WHO HIM BE Ajeh.

E no go better for who start this agenda

Olomi Motiwa❤️

Olamide papa

My best jam dat year 🔥🔊

Them go tear ACL

E don follow una play gan

Davido caused all of these sha.

Hit 🔥

Serious gbedu

HIT

Olamide can rest

Davido has been grinding from day 1 till date, omo dat guy David got vibe commot body ohh

Olamide una🥹

Dance like a ballerina 🥇
