Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido hits hits different 🥲😂
38 Kommentare

Davido, what a guy! No just use am play he go make u look usel£$s😂

I dey tell you bro 😂😂😂 boss mi show ur boy some follows

Dem go say he pay Dem to sing 🤣😂

As far as na Nigeria, all artist go tear acl against am no cap. Na who neva attend student parties wen them do vs dey argue blindly sha.

Person way we they call 001 you think say na joke

KING OF AFROBEATS!!!

Na ham

I swear why Wizkid dey vex for my idolo 😂😂

Dem think say na by streams 😭 Na online them the form fc, offline all of us na 30bg 🔥 E dey my page sha 😹❤️

David is a great singer if I’ve ever said anything bad about u David please forgive me I been Dey stupid

The people wey dey front row na FC 🤣

😂😂😂

Gbedu dey body, I’ve been doing this e don tay

Davido is clear >>

As a dj I can confirm that for u.

@_chisomx This one nor be it will grow on you ooooo

I chose Baddest for life

Back to back hits e too plenty

001 for a reason He's actually the very best

The kind of joy you have when you hear Davido song Is unmatched!!!! Guy !!!! See as all my hair stand !! 😩

Many fc online na 30BG offline 🤣🤣

Make der do morayo vs 5ive na😃😃😃😃

@davido back to back hits for generations to come legend❤️❤️❤️

@Beckkyyy55 Baddest ❤️🌹

Be like dem pay the audience to shout or this is AI😏

nbl

davido, what a guy❤️😂

Haffa who else noticed since Davido never release song this year every other song no dey really enter again lol nothing to talk about lol nobody dey top chart again lol

@30BG_CEO OBO always😍♥️

@davido na your mate, 001 for a reason

If no b Gumbody Manyewu no get levels 😂

001

Everybody na 30bg lowkey 😂

Wizkid famz na bolt them be

Hope you know why people don’t buy manyewu tickets now

Davido what a guy ✌

I’m yet to understand why Davido is yet to get Grammy award

OBO man🥹🥹🥹🥹
