Loading video...
Video Failed to Load
Davido hits hits different ๐ฅฒ๐
38 Comments

Davido, what a guy! No just use am play he go make u look uselยฃ$s๐

I dey tell you bro ๐๐๐ boss mi show ur boy some follows

Dem go say he pay Dem to sing ๐คฃ๐

As far as na Nigeria, all artist go tear acl against am no cap. Na who neva attend student parties wen them do vs dey argue blindly sha.

Person way we they call 001 you think say na joke

KING OF AFROBEATS!!!

Na ham

I swear why Wizkid dey vex for my idolo ๐๐

Dem think say na by streams ๐ญ Na online them the form fc, offline all of us na 30bg ๐ฅ E dey my page sha ๐นโค๏ธ

David is a great singer if Iโve ever said anything bad about u David please forgive me I been Dey stupid

The people wey dey front row na FC ๐คฃ

๐๐๐

Gbedu dey body, Iโve been doing this e don tay

Davido is clear >>

As a dj I can confirm that for u.

@_chisomx This one nor be it will grow on you ooooo

I chose Baddest for life

Back to back hits e too plenty

001 for a reason He's actually the very best

The kind of joy you have when you hear Davido song Is unmatched!!!! Guy !!!! See as all my hair stand !! ๐ฉ

Many fc online na 30BG offline ๐คฃ๐คฃ

Make der do morayo vs 5ive na๐๐๐๐

@davido back to back hits for generations to come legendโค๏ธโค๏ธโค๏ธ

@Beckkyyy55 Baddest โค๏ธ๐น

Be like dem pay the audience to shout or this is AI๐

nbl

davido, what a guyโค๏ธ๐

Haffa who else noticed since Davido never release song this year every other song no dey really enter again lol nothing to talk about lol nobody dey top chart again lol

@30BG_CEO OBO always๐โฅ๏ธ

@davido na your mate, 001 for a reason

If no b Gumbody Manyewu no get levels ๐

001

Everybody na 30bg lowkey ๐

Wizkid famz na bolt them be

Hope you know why people donโt buy manyewu tickets now

Davido what a guy โ

Iโm yet to understand why Davido is yet to get Grammy award

OBO man๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน
