Loading video...
Video Failed to Load
“Davido I cannot understand how Ubi Franklin, a manager under 30BG is out here sc@mming people. I’ve reported him to you before.” - VeryDarkMan calls out Ubi Franklin
732,044 views • 1 year ago •via X (Twitter)
9 Comments

Dem never defend kese finish dem lunch dem new attack

Na Dem be 30BG but na still dem dey collet pple money 😂

Only this year how many people 30bg don scam dem never rest since year start 😂

VDM na mumu for this one sha because Davido himself na scammer

Another attack don land for 30bg 😂. 30 billion gang una

My point is why is VDM mentioning davido to the matter

When bigwiz Dey talk say 30BG na sc@mmers full der una think say na lie

Does he have to mention **Davido's** name? He could actually say "Chioma's manager" and call Ubi Franklin out in peace, without tagging innocent people's names.

You no fit dey hear all this kind scam issues within Wizkid's camp, not Burna Boy's, not Baddo's na always 30BG. Nawa o
