正在加载视频...
视频加载失败
Davido, I’m highly disappointed why will you stoop so low to perform at a burial? - Radiogad
10 条评论

if you like space, check out this song

Na only 001 know the amount of money wey he collect Sha This one just Dey run mouth 😂😂

This one dey kitchen dey talk to our OBO

True talk, na who shut down O2 Arena be our 001 no be who shut down b^rial ground.

If u know who Zenco is....am sure most of u all berating davido....una generation fortune no reach Zenco own ....person wey Obo use convoy go drop wedding IV in his office... Una dull sha.... Including that goat in that video

Davido was signed as an ambassador of De general and that’s the owner of the drink doing an event

I just waste sub😞

This mumu dey create standard for ANOTHER person life. Nawa oh. 😏😩🙄

This mumu go just Dey open mouth anyhow

As in.! The guy no get level for real and this has made my love for his reduced drastically. And I think he has this mentality that mingling with igbo people is a flex. 😂 Now I see why Big Wiz no be him mate. We saw how Big Wiz entered K1 recently show and how he was respected.
