Loading video...
Video Failed to Load
Davido Na gbedu wey we won hear be this🔥
82,432 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Davido1 year ago
Wetin Dey sup

Arsenal Babe1 year ago
@davido Like toothpicks 😂😂😂😂😂😂😂

Boy Wayne🇧🇪1 year ago
@davido This gbedu go useless like your poor father

Geec Godsendo1 year ago
@davido 😂😂😂 I just dey laugh the flop😭😭

GU FAMILY BOOK🔮1 year ago
@davido She tell me say x2 She tell me say x3 She tell me say x2 I tell her say x2 Tell she say I x100

Raxxy (H.O.J)🇳🇬👑1 year ago
@davido Everything about WizKid na artificial .. God forbid... OBO to the world 💯🔥❤️🐐 👑

Beam1 year ago
@davido In upcoming artist drop this song...una go insult say na rubbish....see wetin Wizzy don reduce to 😫🤦

araqlobal_szn1 year ago
@davido U suppose dey cry after his post 😂

Ви́ктор (Víktor)1 year ago
@davido Which kind mosquito noise be this?

Oyindamola cash1 year ago
@davido After this Gbedu nothing else

BigD!1 year ago
@davido I dae shy for this gbedu😂😂😂
