Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido na very humble superstar 🔥
94,438 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 18

How muc him give you this morning ?😂

See the way body Dey sweet king😂

Everywhere just filled up with people just because of only one head.

Na zlatan wan marry na davido dey trend

Add smith to the word humble

Native too fit BADDEST

Please Baba God run am for me too 💵🥺🙏💵💵💵 make me to be famous as Davido

OBO to the World…..❤️

we respect him always

See person way una Dey drag online?? I think say una go Dey stone am as una see am for real life At last online no b real life😂

Davido

Huh 😳

@Somtochukw70693 😪😂😂😂😂😂😂😂😂😂 this kind settings sef

Very humble I too like am

gbadelekes na poli-thieves... abegistans deserve poli-thieves wey de ste@l their state's public funds use am buy cars & jets.. 0ri-ibu album don fl0p upon all d farming.. flopido & bombo-boy fell 0ff; no hit, no tour.. now playing don't rage-bait me by dammy krane

Yes

BADDEST 🙌

65,000
