Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido Never give up 😂🔥
56,479 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Davido2 yıl önce
Never give up

Milli ✞2 yıl önce
@davido Why the freestyle dey hang 😂😅

GENTLESOUL👻💨👻2 yıl önce
@davido The guy self know say na nonsense he dey sing😅

BoyGenius2 yıl önce
@davido The "hmm" weak me😂

Ademie MorningStar2 yıl önce
@davido You be werey...you bn't you 😭

Bayelsa oil Money2 yıl önce
@davido Wetin be this na... But wait, the freestyle na CD player wey dey crack

Ubana💤2 yıl önce
@davido Ehh get one nigga where been narrate this whole stuff Davido suppose bless that boy 😂 I read am the feel am but anyhow sha Hmmm😂

shola2 yıl önce
@davido Dummy keep bombing👍🤦🏿

Horlawummy2 yıl önce
@davido Wetin be this 😂😂😂

Justin R Musk2 yıl önce
@davido @TweetHelperBot download this

4PF2 yıl önce
@davido This freestyle Dey play for my head 24/7
