Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido OBO help us beg INDUSTRY MACHINE ⚙️ to put this on Audiomack for us.
Комментарии: 10

@Hayce30bg @davido @Odumodublvck_ @audiomack Omo Davido too fine, see his head shape and smile. Finest Nigerian Artiste ever 💯

@davido @Odumodublvck_ @audiomack When you dey yankee let me know 😂😂 baddest no dey waste time to plug him people

@davido @Odumodublvck_ @audiomack No time. Idk how I managed to know how to rap this freestyle from beginning to end 😂😂.

@Hemmydhort_ @davido @Odumodublvck_ @audiomack First time I’m actually feeling odumodu Rap

@davido @Odumodublvck_ @audiomack This werey too good 🔥

@davido @Odumodublvck_ @audiomack Why he look am like that😹😹

@davido @Odumodublvck_ @audiomack Wizkid no fit vibe on another person song like this. Davido has no hate

@davido @Odumodublvck_ @audiomack Odumodu too sabi abeg😩😩

@davido @Odumodublvck_ @audiomack This one sweet me no be small

@davido @Odumodublvck_ @audiomack Davido is too fresh ahhh
