Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨Davido performing “With You” at Afroplus 🇺🇸🏟️
151,228 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
32 Kommentare

Why are the crowds so dead man

Nobody is singing along 😭🤣

Lip synced with many other fools spoiling the moment for him The people could probably just listen to the song via their headphones cos this performance is stale

Davido don milk this song dry 😭😂

The crowd is dead no response 😂

this one go just dey burst hin own brain

This song ia now dry...he don too rewarm am

Very noisy shit . Zero rehearsal. How would he rehearse when he’s either begging Toto or yapping online . Talentless idiot

T@lentless t0t0-begg@r don settle for less with gumbody shows... 0ri-ibu album don fl0p upon all the farming... flopido is already in his No-Hit Era... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Afro no-dey-here-your-gbedu, na wetin en dey sing now 😭😂😂💔

Slovido don finish

Biggest star in Nigeria 🇳🇬

All this noise music sha.

Omah lay no onow wetin he do for osakpolo

baddest

See as hate and pain won kill Wizkid fans for the CS. 😂 This guy go send una go early grave

Gbedu gone 😂💔

Na only this song davido get

Dem nor dey hear the gbedu again

Everybody for here go just Dey wish say them pay for Sunday show instead 😭😂😂

Abeg who Dey always style this guy

See song wey person Dey perform 😭

Them mute the crowd?😂💔

Bro you too good men ♥️💯🇳🇬

Dem off him mic?

30BG till grave

Here no be uk😭

Omo I don even forget say Dey sing song like this 🤦♀️

Dead crowd 😂

The biggest

😆🤣

Always active ❤️💥💐 001 for a reason, 30BG mood ❤️❤️




