Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido plays whats in the box challenge 😂❤️
18 Kommentare

O_tee♍ ♥️💙vor 1 Monat
Na Grammy dey inside the box? 😂😂🤣🤣🤣

Mayoleksvor 1 Monat
Why Davido Dey scream 😂

🧌vor 1 Monat
See who wan fight DJ TUNEZ😭

Akara-Boy088❤vor 1 Monat
You no fit see my Wizkid for those settings 😂

Mayoleksvor 1 Monat
Another gif 😂😂

Duff Manuelvor 1 Monat
So this guy dey fear like this 🤣

Kale kalevor 1 Monat
See waiting beba IMADE dey do 😂 you can’t find IMADE this kind setting 😂

cokeboi🦅🦅vor 1 Monat
Una sure say this one dey cum

Mayoleksvor 1 Monat
Davido fear dieeee 😂😂😂

MOWESTGoHard_🌠vor 1 Monat
@rynenzo 😂😂

Mide Banksvor 1 Monat
🤣🤣🤣🤣

JAVELINvor 1 Monat
It’s like Davido has phobia for animals. I haven’t seen him with a dog or pet before 😂

𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷vor 1 Monat
Sooooo humble

Gucci Snake 🐍🦅vor 1 Monat
This man no go kee me 🤣🤣🤣 na wetin I use love am be this

fawaz 🪖vor 1 Monat
Na wetin make me like this guy be this 😂😂😂

DunnyVentures/Food curatorvor 1 Monat
😂

Ohuruogu Damilolavor 1 Monat
With all the Martell wey Davido dey drink 😂

Viral Willy🥶vor 1 Monat
@Moweyyyy184273 😂😂😂😂😂😂😭 Omo OBO DEY FEAR OOO
