Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

🚨Davido previewed TRACK 2 off his forthcoming Album “5ive” on Santi’s Stream How’s it Sounding ??

513,994 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

♱'s profile picture
1 year ago

Album never drop like 4 skips don already Dey 🥲

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

wanna hear a new song?

Bëst Lïfë🦅❤️'s profile picture
Bëst Lïfë🦅❤️1 year ago

Na God go punish anybody wey go compare this trash with ‘’Time’’ or ‘’break me Down’’ off morayo album

ICE CRPYTO's profile picture
ICE CRPYTO1 year ago

Omo Album never drop 4 skips don dey already Wetin remain 😂

Mustopha (MUSTY)'s profile picture
Mustopha (MUSTY)1 year ago

Bro already felt disappointed 😂

Machala's profile picture
Machala1 year ago

Baba de look if na laugh dem de laugh him song 😂😂😂😂😂davido just carry alcohol finish dem for there still carry noise play for them 😂😂😂

Ayomide's profile picture
Ayomide1 year ago

This guy will fall off in no time, he’s washed

Cassanova's profile picture
Cassanova1 year ago

He no good at all 😂

cate🤩's profile picture
cate🤩1 year ago

Davido don deform 30BG music taste... Them dey allergic to quality 😂

Junny Jay's profile picture
Junny Jay1 year ago

Deaf people nor know wetin God do for them 😂😂😂

Related Videos