Loading video...
Video Failed to Load
Davido pulled up as a surprise guest for Chris Brown in Tottenham Hotspur Stadium, London, UK 🇬🇧
10 Comments

Extraterrestrial1 year ago
Bro davido de Ibiza yesterday ooo money good abeg

BIG KENNY ⚡1 year ago
Baba don rock the same stadium opps use dey troll am

Praise91 year ago
From ibiza to uk. Sharp

baddest1 year ago
Ajeh make davido announce is own show for that stadium that will heal me e sure me die sey e go sold out

Big_Ray1 year ago
Imagine how the fans were shouting. StarPower

Sean bett 🇺🇲1 year ago
Uk landlord don arrive

Chisom April 🇫🇮1 year ago
This Chris Brown x Davido bromance too dey sweete ehn😂😍

Shady Elb1 year ago
That's how you stay relevant

T0mzy💙❤️5️⃣1 year ago
Make Dem perform titanium together jawe na wetin I dey wait for be that

BIG RIA SUPREMACY5️⃣1 year ago
Biggest




