Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Davido really dropped this banger in 2015! 😮‍💨

1,241,784 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

ØBK profil fotoğrafı
ØBK1 ay önce

Davido kehh? That's Olamide baddo

Daddy Jesse profil fotoğrafı
Daddy Jesse1 ay önce

Una they forget The Doe.

ᴄʏᴘʜᴇʀ ✟ profil fotoğrafı
ᴄʏᴘʜᴇʀ ✟1 ay önce

@NwaekwuI85983 By this time Asake still Dey beg papaya ex for skits

Paul Ifiora profil fotoğrafı
Paul Ifiora1 ay önce

When they all debuted, all conquered Naija but it didn’t end there lol. Davido and Wiz even Wande Coal went Ghana, Davido went Tanzania, him Wiz nd even Runtown went SA before him and Wiz took international route 2016/17👏🏼 Nobody hold Olamide from not doing so, na im choose to remain local nd na wetin dull im career be dat🤞🏾

malone profil fotoğrafı
malone1 ay önce

Honestly I no know why 30BG and FC Dey beef each other, I remember back then for party as dj play this song everywhere scatter as the song wan finish the dj come play Soweto baby asap omo nah so I tear cloth. OBO and wizkid has been giving us gbedu right from time I no just know wetin come happen this period everybody Dey beef each other, omo no be so. That’s one of the good moments in my life wey I no fit forget swears, it made me love the two artist for life.

DNA ARSENAL🥇 profil fotoğrafı
DNA ARSENAL🥇1 ay önce

The quality of this video was crazy 🔥 🔥 I mean it was far ahead of time.

ᴄʏᴘʜᴇʀ ✟ profil fotoğrafı
ᴄʏᴘʜᴇʀ ✟1 ay önce

@NwaekwuI85983 His really a legend, na y hin get that confidence say nobody fit go hit for hit with am 😂 🔥 them no born anybody well

Ayb yung profil fotoğrafı
Ayb yung1 ay önce

Allah them too whyne my idolo for this industry and nah Ogun go kill all of them wey Dey discredit DAVIDO

GP profil fotoğrafı
GP1 ay önce

I don count davido hit songs I Dey 708 I still Dey count

Birmingham profil fotoğrafı
Birmingham1 ay önce

@Castedinmycity Omo I no even remember this one guy davido don sing 😭😭😭 omo videos he dey shoot that year mad gan

KING KONG 🦍👑 profil fotoğrafı
KING KONG 🦍👑1 ay önce

If dem drop this song today na still hit 😭

Big wizzy eleniyan 🦅 profil fotoğrafı
Big wizzy eleniyan 🦅1 ay önce

Can Burna Boy fans explain to me where Burna Boy is when Davido drops a banger like this? 😂 At this point, Burna Boy is a new cat to me and, honestly, to everyone. Davido is outside making hits while your fave is nowhere to be found. 😭🔥 ❤️

TOP UP 🌎 profil fotoğrafı
TOP UP 🌎1 ay önce

He wasn’t lying when he said no one has hit song more then him in the music industry gba flower 🌺 already jor 👑🐐

peter stephen profil fotoğrafı
peter stephen1 ay önce

Still my favorite davido song till now

eskimo profil fotoğrafı
eskimo1 ay önce

Music fell off in Nigeria. This video is better than 90% of videos released in 2026. The attention to detail: skydiving, the cars sync swerving, desert settings so sheik costumes….

Roland Mbang profil fotoğrafı
Roland Mbang1 ay önce

Lol Una dey really whyne OBO lol Omo nobody comes close to this brother and Wiz for hits o lol

Shevymarn profil fotoğrafı
Shevymarn1 ay önce

Baddest, he stood ten toes and said you all should step forward and go hit for hit.. That’s his forte. He’s not capping..

Madderwayy_ profil fotoğrafı
Madderwayy_1 ay önce

E no go better for anybody wey disrespect this guy again!!

Tee pain 🐐 profil fotoğrafı
Tee pain 🐐1 ay önce

See who them use who sing Lagos boys dey compare with 🙂‍↔️💔

presley profil fotoğrafı
presley1 ay önce

Davido knows how far him and Wiz de come na why he call burna new cat lol

Diiip profil fotoğrafı
Diiip1 ay önce

We ate this song too early…..it should have been now 🥺

Princeskimajay👑💗 profil fotoğrafı
Princeskimajay👑💗1 ay önce

David is a mad man when it comes to hits

Tamuno profil fotoğrafı
Tamuno1 ay önce

People quickly forget the impact @davido made in this industry. Una de forget o.

Lfcmikky profil fotoğrafı
Lfcmikky1 ay önce

@_blizboy 001 for a reason 🐐🔥

Joseph profil fotoğrafı
Joseph1 ay önce

This one still dey cooler

Nas(klay T❤️🤝)🇳🇬🇸🇱🇺🇸✊ profil fotoğrafı
Nas(klay T❤️🤝)🇳🇬🇸🇱🇺🇸✊1 ay önce

This disrespect Davido face sometimes is unbelievable lol🤦🏾🤦🏾🤦🏾

HAIER😡😂 profil fotoğrafı
HAIER😡😂1 ay önce

God has blessed him

BO$$MAN profil fotoğrafı
BO$$MAN1 ay önce

OBO NI SEH!!

Pure Winner 🇧🇪⏳ profil fotoğrafı
Pure Winner 🇧🇪⏳1 ay önce

Hits choke 😂🔥

Manny Udoh profil fotoğrafı
Manny Udoh1 ay önce

If na lifestyle leave am for obo baddest ohh, Louboutin 2015 people didn’t even understand the motion then

Youngjoe🇧🇪❤️❤️❤️ profil fotoğrafı
Youngjoe🇧🇪❤️❤️❤️1 ay önce

Nah agbado nah barber sing this one o, why Una Dey lie on 0️⃣0️⃣1️⃣🤷‍♂️

Chigozie Emmanuel profil fotoğrafı
Chigozie Emmanuel1 ay önce

Davido don live my dream life for 2015 Omo 😥

Tiyumba profil fotoğrafı
Tiyumba1 ay önce

He wasn’t lying when he said no one has more hits than him.

Jn khrix profil fotoğrafı
Jn khrix1 ay önce

I rate this song pass any all the Hit way Olamide get

🐦‍🔥 profil fotoğrafı
🐦‍🔥1 ay önce

Na this video make Wizkid tell himself to hustle hard 🤧

Benzer Videolar