Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Davido talking about messi and the world cup 😂

136,816 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

40 Kommentare

Profilbild von Get it P🫡
Get it P🫡vor 1 Monat

😂😂😂😂 he get good relationship with Lamine mama 😂😂😂

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Monat

😂

Profilbild von lex
lexvor 1 Monat

he dey follow people wey watch match argue scores 😂

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Monat

😂

Profilbild von O'Niel
O'Nielvor 1 Monat

The way I just Dey smile as them Dey glaze my goat☺️😎.

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Monat

@Da1Chukwuemezie 😂

Profilbild von Martins Rashford
Martins Rashfordvor 1 Monat

Davido and martell 😭

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Monat

he’s their ambassador

Profilbild von Spain 🇵🇹 🇦🇷 🇫🇷
Spain 🇵🇹 🇦🇷 🇫🇷vor 1 Monat

Davido man, what a guy 😂

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Monat

i too like am 😂

Profilbild von 'maleek Esq
'maleek Esqvor 1 Monat

This Davido no sabi anything about football 😂

Profilbild von 💙❤️ FCB Fredo
💙❤️ FCB Fredovor 1 Monat

@koCyrus6 Which one be Yamine mama again 😹

Profilbild von daniel moraah 💙
daniel moraah 💙vor 1 Monat

See me I dey here dey laugh like say na Me n them dey same table

Profilbild von Ikechukwu Okafor
Ikechukwu Okaforvor 1 Monat

He no dey watch any match. Which one be say England score 2 goals🤣

Profilbild von • ijioluwa
• ijioluwavor 1 Monat

😂😂 I don’t like arguing with people like this. Two minutes in they don run curse or abuse you.

Profilbild von Lateef Olamide
Lateef Olamidevor 1 Monat

Davido and Ronaldo are same so it’s okay for him to be a fan of Ronaldo Ronaldo doesn’t have wc Davido doesn’t have Grammy

Profilbild von 𝕋𝕚𝕞𝕞𝕪 🪐
𝕋𝕚𝕞𝕞𝕪 🪐vor 1 Monat

When e reach football matter….even the rich would raise their voice 😂😂🤞

Profilbild von DEEN
DEENvor 1 Monat

“I get good relationship with Yami Mama”😂

Profilbild von 𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪
𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪vor 1 Monat

I no fit rate Davido again Wtf is he saying exactly???

Profilbild von 𝔗𝔥𝔲𝔣𝔣 🥷
𝔗𝔥𝔲𝔣𝔣 🥷vor 1 Monat

Messi don shock my idolo and he get good relationship with Lamine mama 🥹

Profilbild von Grab my balls 🍒
Grab my balls 🍒vor 1 Monat

“Ronaldo wey be my man” That statement fess reduce volume

Profilbild von Orimpe
Orimpevor 1 Monat

Na why I dey always talk say u no fit be davido fan come dey support Messi. U no align well. All Messi fan na Wizkid supporter. Davido fans na Ronaldo supporter

Profilbild von Razzboynfb
Razzboynfbvor 1 Monat

Sorry Davido but agentina wins tomorrow

Profilbild von Rex
Rexvor 1 Monat

That's how you can confidently lie if you have money. You see the way he dey shout say England score two goals, and he was very serious and confident about it?

Profilbild von Jim101
Jim101vor 1 Monat

But Shey Ronaldo know say him be davido friend sha😏

Profilbild von Wrath
Wrathvor 1 Monat

This is exactly how Davido lives his everyday life with his circle, no pretence. He never forces himself to look good to impress the public. That’s one of the reasons I like him, and even my daughter is a fan. Hate Davido at your own detriment.

Profilbild von Map Man
Map Manvor 1 Monat

Messi bad forget , I just pity those Ronaldo fans wey still never get sense .

Profilbild von Mxyxwa
Mxyxwavor 1 Monat

That man just get kind heart 😂❤️

Profilbild von Kenny🖤🦅
Kenny🖤🦅vor 1 Monat

See as baba dey shout sey na 2 goal England score against Argentina 😂😂

Profilbild von EGYPT 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
EGYPT 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿vor 1 Monat

Yamine…. What ?

Profilbild von quid pro quo
quid pro quovor 1 Monat

@SirKay_Tiger E say I get good relationship with yamin mama, baba anu Dey pami anytime 😂😂😂

Profilbild von Aminu D.A. Tuta
Aminu D.A. Tutavor 1 Monat

I always say it, is okay to say you like Ronaldo but at least acknowledge say him no reach th GOAT 🤷‍♂️😤

Profilbild von Cha$e±
Cha$e±vor 1 Monat

This one no they support better thing na y he never still get Grammy

Profilbild von OLUKUNLE NONI
OLUKUNLE NONIvor 1 Monat

This guy know nothing about about football lol. He dey argue say England dey lead 2-0 against Argentina lol 😂

Profilbild von JAdIY
JAdIYvor 1 Monat

My music Goat just dey glaze my football Goat

Profilbild von SBC
SBCvor 1 Monat

Omo davido Na olodo 😂

Profilbild von CHIEF🔰
CHIEF🔰vor 1 Monat

Even OBO sabi say Messi na the 🐐

Profilbild von Fuchsia
Fuchsiavor 1 Monat

See una goat. “England scored two goals” 😂

Profilbild von NEY💙❤️
NEY💙❤️vor 1 Monat

Davido😂

Profilbild von 🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥
🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥vor 1 Monat

OBO dey always give me joy My Ídolo say England score 2 goals against Argentina ,🤣🤣

Ähnliche Videos