Loading video...
Video Failed to Load
Davido talking about messi and the world cup ๐
136,816 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

๐๐๐๐ he get good relationship with Lamine mama ๐๐๐

๐

he dey follow people wey watch match argue scores ๐

๐

The way I just Dey smile as them Dey glaze my goatโบ๏ธ๐.

@Da1Chukwuemezie ๐

Davido and martell ๐ญ

heโs their ambassador

Davido man, what a guy ๐

i too like am ๐

This Davido no sabi anything about football ๐

@koCyrus6 Which one be Yamine mama again ๐น

See me I dey here dey laugh like say na Me n them dey same table

He no dey watch any match. Which one be say England score 2 goals๐คฃ

๐๐ I donโt like arguing with people like this. Two minutes in they don run curse or abuse you.

Davido and Ronaldo are same so itโs okay for him to be a fan of Ronaldo Ronaldo doesnโt have wc Davido doesnโt have Grammy

When e reach football matterโฆ.even the rich would raise their voice ๐๐๐ค

โI get good relationship with Yami Mamaโ๐

I no fit rate Davido again Wtf is he saying exactly???

Messi don shock my idolo and he get good relationship with Lamine mama ๐ฅน

โRonaldo wey be my manโ That statement fess reduce volume

Na why I dey always talk say u no fit be davido fan come dey support Messi. U no align well. All Messi fan na Wizkid supporter. Davido fans na Ronaldo supporter

Sorry Davido but agentina wins tomorrow

That's how you can confidently lie if you have money. You see the way he dey shout say England score two goals, and he was very serious and confident about it?

But Shey Ronaldo know say him be davido friend sha๐

This is exactly how Davido lives his everyday life with his circle, no pretence. He never forces himself to look good to impress the public. Thatโs one of the reasons I like him, and even my daughter is a fan. Hate Davido at your own detriment.

Messi bad forget , I just pity those Ronaldo fans wey still never get sense .

That man just get kind heart ๐โค๏ธ

See as baba dey shout sey na 2 goal England score against Argentina ๐๐

Yamineโฆ. What ?

@SirKay_Tiger E say I get good relationship with yamin mama, baba anu Dey pami anytime ๐๐๐

I always say it, is okay to say you like Ronaldo but at least acknowledge say him no reach th GOAT ๐คทโโ๏ธ๐ค

This one no they support better thing na y he never still get Grammy

This guy know nothing about about football lol. He dey argue say England dey lead 2-0 against Argentina lol ๐

My music Goat just dey glaze my football Goat

Omo davido Na olodo ๐

Even OBO sabi say Messi na the ๐

See una goat. โEngland scored two goalsโ ๐

Davido๐

OBO dey always give me joy My รdolo say England score 2 goals against Argentina ,๐คฃ๐คฃ

