正在加载视频...

视频加载失败

Davido talking about messi and the world cup 😂

136,816 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

40 条评论

Get it P🫡 的头像
Get it P🫡2 个月前

😂😂😂😂 he get good relationship with Lamine mama 😂😂😂

Daniel 的头像
Daniel2 个月前

😂

lex 的头像
lex2 个月前

he dey follow people wey watch match argue scores 😂

Daniel 的头像
Daniel2 个月前

😂

O'Niel 的头像
O'Niel2 个月前

The way I just Dey smile as them Dey glaze my goat☺️😎.

Daniel 的头像
Daniel2 个月前

@Da1Chukwuemezie 😂

Martins Rashford 的头像
Martins Rashford2 个月前

Davido and martell 😭

Daniel 的头像
Daniel2 个月前

he’s their ambassador

Spain 🇵🇹 🇦🇷 🇫🇷 的头像
Spain 🇵🇹 🇦🇷 🇫🇷2 个月前

Davido man, what a guy 😂

Daniel 的头像
Daniel2 个月前

i too like am 😂

'maleek Esq 的头像
'maleek Esq2 个月前

This Davido no sabi anything about football 😂

💙❤️ FCB Fredo 的头像
💙❤️ FCB Fredo2 个月前

@koCyrus6 Which one be Yamine mama again 😹

daniel moraah 💙 的头像
daniel moraah 💙2 个月前

See me I dey here dey laugh like say na Me n them dey same table

Ikechukwu Okafor 的头像
Ikechukwu Okafor2 个月前

He no dey watch any match. Which one be say England score 2 goals🤣

• ijioluwa 的头像
• ijioluwa2 个月前

😂😂 I don’t like arguing with people like this. Two minutes in they don run curse or abuse you.

Lateef Olamide 的头像
Lateef Olamide2 个月前

Davido and Ronaldo are same so it’s okay for him to be a fan of Ronaldo Ronaldo doesn’t have wc Davido doesn’t have Grammy

𝕋𝕚𝕞𝕞𝕪 🪐 的头像
𝕋𝕚𝕞𝕞𝕪 🪐2 个月前

When e reach football matter….even the rich would raise their voice 😂😂🤞

DEEN 的头像
DEEN2 个月前

“I get good relationship with Yami Mama”😂

𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪 的头像
𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪2 个月前

I no fit rate Davido again Wtf is he saying exactly???

𝔗𝔥𝔲𝔣𝔣 🥷 的头像
𝔗𝔥𝔲𝔣𝔣 🥷2 个月前

Messi don shock my idolo and he get good relationship with Lamine mama 🥹

Grab my balls 🍒 的头像
Grab my balls 🍒2 个月前

“Ronaldo wey be my man” That statement fess reduce volume

Orimpe 的头像
Orimpe2 个月前

Na why I dey always talk say u no fit be davido fan come dey support Messi. U no align well. All Messi fan na Wizkid supporter. Davido fans na Ronaldo supporter

Razzboynfb 的头像
Razzboynfb2 个月前

Sorry Davido but agentina wins tomorrow

Rex 的头像
Rex2 个月前

That's how you can confidently lie if you have money. You see the way he dey shout say England score two goals, and he was very serious and confident about it?

Jim101 的头像
Jim1012 个月前

But Shey Ronaldo know say him be davido friend sha😏

Wrath 的头像
Wrath2 个月前

This is exactly how Davido lives his everyday life with his circle, no pretence. He never forces himself to look good to impress the public. That’s one of the reasons I like him, and even my daughter is a fan. Hate Davido at your own detriment.

Map Man 的头像
Map Man2 个月前

Messi bad forget , I just pity those Ronaldo fans wey still never get sense .

Mxyxwa 的头像
Mxyxwa2 个月前

That man just get kind heart 😂❤️

Kenny🖤🦅 的头像
Kenny🖤🦅2 个月前

See as baba dey shout sey na 2 goal England score against Argentina 😂😂

EGYPT 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 的头像
EGYPT 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿2 个月前

Yamine…. What ?

quid pro quo 的头像
quid pro quo2 个月前

@SirKay_Tiger E say I get good relationship with yamin mama, baba anu Dey pami anytime 😂😂😂

Aminu D.A. Tuta 的头像
Aminu D.A. Tuta2 个月前

I always say it, is okay to say you like Ronaldo but at least acknowledge say him no reach th GOAT 🤷‍♂️😤

Cha$e± 的头像
Cha$e±2 个月前

This one no they support better thing na y he never still get Grammy

OLUKUNLE NONI 的头像
OLUKUNLE NONI2 个月前

This guy know nothing about about football lol. He dey argue say England dey lead 2-0 against Argentina lol 😂

JAdIY 的头像
JAdIY2 个月前

My music Goat just dey glaze my football Goat

SBC 的头像
SBC2 个月前

Omo davido Na olodo 😂

CHIEF🔰 的头像
CHIEF🔰2 个月前

Even OBO sabi say Messi na the 🐐

Fuchsia 的头像
Fuchsia2 个月前

See una goat. “England scored two goals” 😂

NEY💙❤️ 的头像
NEY💙❤️2 个月前

Davido😂

🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥 的头像
🔥🅡🅐🅕🅘🅡🅔🔥2 个月前

OBO dey always give me joy My Ídolo say England score 2 goals against Argentina ,🤣🤣

相关视频