Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
.@Davido We Need This Song On “Oriadé” 😩🔥
106,538 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

@davido If no be him papa money me and this guy suppose to be doing shoe maker work for sango No single talent💔🙂↔️

@davido Too many lost files😭 This was 2022 ish

@davido He always kills it in songs like this, hopefully it’s included on the next album.

@davido Flop on arrival

@davido You no fit advise him to do better than this in big 2026 seh

@BADDEST_30BG @davido Baddest oo😂😂❤️❤️. The year just want start. Make Una no worry

@Menace_30bg @davido I need it too 😭😭🔥

@davido This was years ago. So many albums he could have put it , I hope he includes it in Oriade 🙏🏾

@davido This Isreal dey very annoying, see as he dey shout like sey he know wetin davido dey sing, WACK OGA,MUMU BOY,Chaii!!

@davido Bant aside I didn't hear anything ooo 😂😭😂

@sUccessful1o2 @davido Una

@VoidWalker_4 @davido No

@davido Davido is cooking 🔥

@Moweyyyy184273 @davido Drop “Flex My Soul” too pleaseeee😭😭😭🙏🙏🙏 @davido

@davido Omo Davido Dey sing for imbeciles

@davido Na una wey be bloggers dey spoil this guy career bcos of all this irrelevant hype smh 🤦🏾

@davido Bro me too I love this song like crazy 🥹🥹

@davido Album wey don flop already

@davido I wonder why he isn't dropping this on the previous Album

@davido Another flop hahahahahahahahahahahahahahahahahahaa na juju compose this song aswear 😂

@davido Wetin be this 😅

@davido NO

@NsikakThom69521 @davido 🥰🥰🥰

@davido @davido pls add this song as a bonus track on ORIADE 👑😭😭🙏🙏🙏

@davido No be lie 😂😂

@_ikofficial @davido Come U Dey crase ? Which #oriade you wan put this song

@davido Always singing rubbish 🤣

@davido Facts

@davido If they drop it on “Oriadé” the whole playlist will need a therapist.

@davido Davido Dey release album?

@davido He fit no still give us 😭

@davido u mean 0ri-ibu, flopido is already in his No-Hit Era , na to dey gumbody global fl0ps remain...Alexa play olodo uprising by dammy krane

@davido ❤️❤️❤️

@davido Please let us beg him together 😭

@davido Na una dey lead am to drop nonsense every time

