Loading video...
Video Failed to Load
Davido wey call Burna Boy “new cat” 😂
35,033 views • 10 days ago •via X (Twitter)
23 Comments

Make e Quote Burna Boy make we see

you don run change mouth now now

🤣🤣

ThatOjoBoy is a new cat on X abi? He's not updated 😂

So who con be new cat now?

Asake new cat keh person way their two de drag stream

Make I tell una Davido no really rate Burna boy that much Na wizkid Dey give am sleepless night 😂😂🤦🏻♂️

E just Dey active online nah why

Until shakira help am him get luck 😭😭😂

Burna wey tell am say he’s too cool to be chatting with a frog

You wan Taste port Harcourt of voltage ⚡️ ODG for a reason o

This ojoboy enter internet newly

Person wey big pass am already 😭😭😂😂

Ewo new cat that year I swear 2013 if not 2014

Oga no dey bring pass tense Make e put body now

😂😂😂😂😂

Slovido

Na this thing pain burna gann

Them don forget 😂😂😂

All this one are new comer online trying to us Davido to get impressions and followers .

Observe davido well, this guy go soon turn imbecile, why he dey bend neck like that Omo

Wetin happen to this your account?

Boss @GuyMr10 please help my life. I'm lost without direction please sir 🙏🏽 😭😭
