Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Davido wey call Burna Boy “new cat” 😂

35,033 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von ThatOjoBoy
ThatOjoBoyvor 11 Tagen

Make e Quote Burna Boy make we see

Profilbild von Ọmọ Akin
Ọmọ Akinvor 11 Tagen

you don run change mouth now now

Profilbild von ThatOjoBoy
ThatOjoBoyvor 11 Tagen

🤣🤣

Profilbild von Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjaminvor 11 Tagen

ThatOjoBoy is a new cat on X abi? He's not updated 😂

Profilbild von Great
Greatvor 10 Tagen

So who con be new cat now?

Profilbild von Liberty 🗽
Liberty 🗽vor 10 Tagen

Asake new cat keh person way their two de drag stream

Profilbild von Chiluxy
Chiluxyvor 11 Tagen

Make I tell una Davido no really rate Burna boy that much Na wizkid Dey give am sleepless night 😂😂🤦🏻‍♂️

Profilbild von O L A
O L Avor 11 Tagen

E just Dey active online nah why

Profilbild von Onyiyechi
Onyiyechivor 10 Tagen

Until shakira help am him get luck 😭😭😂

Profilbild von c1.drilla
c1.drillavor 11 Tagen

Burna wey tell am say he’s too cool to be chatting with a frog

Profilbild von Akara-Boy088❤
Akara-Boy088❤vor 11 Tagen

You wan Taste port Harcourt of voltage ⚡️ ODG for a reason o

Profilbild von THE VOICE🇦🇶
THE VOICE🇦🇶vor 10 Tagen

This ojoboy enter internet newly

Profilbild von Yadnus^^
Yadnus^^vor 11 Tagen

Person wey big pass am already 😭😭😂😂

Profilbild von ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸vor 11 Tagen

Ewo new cat that year I swear 2013 if not 2014

Profilbild von Hazzinho⭐️
Hazzinho⭐️vor 10 Tagen

Oga no dey bring pass tense Make e put body now

Profilbild von KYS
KYSvor 10 Tagen

😂😂😂😂😂

Profilbild von SUPREME
SUPREMEvor 10 Tagen

Slovido

Profilbild von Babsonnoah
Babsonnoahvor 10 Tagen

Na this thing pain burna gann

Profilbild von Michael
Michaelvor 10 Tagen

Them don forget 😂😂😂

Profilbild von Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiruvor 10 Tagen

All this one are new comer online trying to us Davido to get impressions and followers .

Profilbild von life is easy 🦅🇬🇧
life is easy 🦅🇬🇧vor 10 Tagen

Observe davido well, this guy go soon turn imbecile, why he dey bend neck like that Omo

Profilbild von Mãyør 😎
Mãyør 😎vor 11 Tagen

Wetin happen to this your account?

Profilbild von AJEH STAR 💫✨💸🪙
AJEH STAR 💫✨💸🪙vor 11 Tagen

Boss @GuyMr10 please help my life. I'm lost without direction please sir 🙏🏽 😭😭

Ähnliche Videos