Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Davido wey call Burna Boy “new cat” 😂

35,033 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 23

Фото профиля ThatOjoBoy
ThatOjoBoy10 дней назад

Make e Quote Burna Boy make we see

Фото профиля Ọmọ Akin
Ọmọ Akin10 дней назад

you don run change mouth now now

Фото профиля ThatOjoBoy
ThatOjoBoy10 дней назад

🤣🤣

Фото профиля Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjamin10 дней назад

ThatOjoBoy is a new cat on X abi? He's not updated 😂

Фото профиля Great
Great10 дней назад

So who con be new cat now?

Фото профиля Liberty 🗽
Liberty 🗽10 дней назад

Asake new cat keh person way their two de drag stream

Фото профиля Chiluxy
Chiluxy10 дней назад

Make I tell una Davido no really rate Burna boy that much Na wizkid Dey give am sleepless night 😂😂🤦🏻‍♂️

Фото профиля O L A
O L A10 дней назад

E just Dey active online nah why

Фото профиля Onyiyechi
Onyiyechi10 дней назад

Until shakira help am him get luck 😭😭😂

Фото профиля c1.drilla
c1.drilla10 дней назад

Burna wey tell am say he’s too cool to be chatting with a frog

Фото профиля Akara-Boy088❤
Akara-Boy088❤10 дней назад

You wan Taste port Harcourt of voltage ⚡️ ODG for a reason o

Фото профиля THE VOICE🇦🇶
THE VOICE🇦🇶10 дней назад

This ojoboy enter internet newly

Фото профиля Yadnus^^
Yadnus^^10 дней назад

Person wey big pass am already 😭😭😂😂

Фото профиля ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸10 дней назад

Ewo new cat that year I swear 2013 if not 2014

Фото профиля Hazzinho⭐️
Hazzinho⭐️10 дней назад

Oga no dey bring pass tense Make e put body now

Фото профиля KYS
KYS10 дней назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля SUPREME
SUPREME10 дней назад

Slovido

Фото профиля Babsonnoah
Babsonnoah10 дней назад

Na this thing pain burna gann

Фото профиля Michael
Michael9 дней назад

Them don forget 😂😂😂

Фото профиля Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiru10 дней назад

All this one are new comer online trying to us Davido to get impressions and followers .

Фото профиля life is easy 🦅🇬🇧
life is easy 🦅🇬🇧10 дней назад

Observe davido well, this guy go soon turn imbecile, why he dey bend neck like that Omo

Фото профиля Mãyør 😎
Mãyør 😎10 дней назад

Wetin happen to this your account?

Фото профиля AJEH STAR 💫✨💸🪙
AJEH STAR 💫✨💸🪙10 дней назад

Boss @GuyMr10 please help my life. I'm lost without direction please sir 🙏🏽 😭😭

Похожие видео