Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido x AfroNation 2023 FULL PERFORMANCE 🤩🔥
87,888 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
32 Kommentare

Omo this my guy wey record this video sabi all the songs but he dey off beat die 😂😂😂 and I dey enjoy am 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

What a perfect show to start the new month 😍😊🙌👑🥰❤💯 God bless davido × 30BG 🙏❤💯 HNM 🥰❤💯

That Jowo performance was smth..damn

This nigga wey hold phone sabi all my favorite songs omo 😂😀

so fuckin satisfying🔥💫😚

The guy wey hold this phone Dey video Dey sing all the songs words to words 😤😤❤️❤️❤️

Davido get hits dance song than any artists in Africa

This guy voice dey give me joy, de background voice 🙌

Na me dey shout for background😂😂😂 Davido is good abeg

This guy recording the video just Dey use him off key voice Dey spoil the main event 🤦♂️

@LEWINSKl see performance na with Hit wey get sense and meaning chaiii no be to dey do wonranworan on stage

Baddest ❤️🎉

Damn🔥🔥🔥

Make that guy wey record no try enter studio o Oti fi off key pa yan

Anita might commit suicide 😃

@MissRozapepper Davido❤️

😍😍🥰🥰

Big energy performance from 001 ❤️🚀

@GetVideoBot @DownVideoBot

@SaveVidBot

LFG🔥🔥🔥

Background nigga be doing my mind

Airtel is doing the most 😤🤦♂️

God bless you for this new month gift 🥺🥺

Thanks for this video

Omo una Dey put in work 😭😂 Nice one Full performance on Twitter wawu 😂

The best Afrobeat performance of ALL TIME!!! @davido

@SaveVidBot

Omoo. E longggg

bruh 🔥🔥🔥

@AySuper03

What an amazing performance 🎭😍🌺
