Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Davido x AfroNation 2023 FULL PERFORMANCE 🤩🔥

87,888 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Da Slim fitted guy 💪
Da Slim fitted guy 💪3 лет назад

Omo this my guy wey record this video sabi all the songs but he dey off beat die 😂😂😂 and I dey enjoy am 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Micheal
Micheal3 лет назад

What a perfect show to start the new month 😍😊🙌👑🥰❤💯 God bless davido × 30BG 🙏❤💯 HNM 🥰❤💯

Фото профиля Tailsmann
Tailsmann3 лет назад

That Jowo performance was smth..damn

Фото профиля Ace
Ace3 лет назад

This nigga wey hold phone sabi all my favorite songs omo 😂😀

Фото профиля USOKID⏰㊙️
USOKID⏰㊙️3 лет назад

so fuckin satisfying🔥💫😚

Фото профиля Oluwafemi
Oluwafemi3 лет назад

The guy wey hold this phone Dey video Dey sing all the songs words to words 😤😤❤️❤️❤️

Фото профиля E.Y Clinton
E.Y Clinton3 лет назад

Davido get hits dance song than any artists in Africa

Фото профиля Ashleyluvu2
Ashleyluvu23 лет назад

This guy voice dey give me joy, de background voice 🙌

Фото профиля Ada Ikeagwu✨
Ada Ikeagwu✨3 лет назад

Na me dey shout for background😂😂😂 Davido is good abeg

Фото профиля QuiNiTo of Lagos
QuiNiTo of Lagos3 лет назад

This guy recording the video just Dey use him off key voice Dey spoil the main event 🤦‍♂️

Фото профиля King of Edit 📌
King of Edit 📌3 лет назад

@LEWINSKl see performance na with Hit wey get sense and meaning chaiii no be to dey do wonranworan on stage

Фото профиля Precious Joshua
Precious Joshua3 лет назад

Baddest ❤️🎉

Фото профиля Anonymous...
Anonymous...3 лет назад

Damn🔥🔥🔥

Фото профиля Pappy_yankee 🇳🇬
Pappy_yankee 🇳🇬3 лет назад

Make that guy wey record no try enter studio o Oti fi off key pa yan

Фото профиля ł₳₥_ĐⱤ!ⱫzɎØØ7
ł₳₥_ĐⱤ!ⱫzɎØØ73 лет назад

Anita might commit suicide 😃

Фото профиля Omonuwa john
Omonuwa john3 лет назад

@MissRozapepper Davido❤️

Фото профиля Darvyeed
Darvyeed3 лет назад

😍😍🥰🥰

Фото профиля Tøblèx 🖤
Tøblèx 🖤3 лет назад

Big energy performance from 001 ❤️🚀

Фото профиля duravee
duravee3 лет назад

@GetVideoBot @DownVideoBot

Фото профиля Pluto
Pluto3 лет назад

@SaveVidBot

Фото профиля Yung~Sociologist
Yung~Sociologist3 лет назад

LFG🔥🔥🔥

Фото профиля victor Haruna
victor Haruna3 лет назад

Background nigga be doing my mind

Фото профиля QuiNiTo of Lagos
QuiNiTo of Lagos3 лет назад

Airtel is doing the most 😤🤦‍♂️

Фото профиля Jkul 🇳🇬 | Naija Updates
Jkul 🇳🇬 | Naija Updates3 лет назад

God bless you for this new month gift 🥺🥺

Фото профиля CASINO †𓃵
CASINO †𓃵3 лет назад

Thanks for this video

Фото профиля tr
tr3 лет назад

Omo una Dey put in work 😭😂 Nice one Full performance on Twitter wawu 😂

Фото профиля manny
manny3 лет назад

The best Afrobeat performance of ALL TIME!!! @davido

Фото профиля BIG FEYI🐻‍❄️✨
BIG FEYI🐻‍❄️✨3 лет назад

@SaveVidBot

Фото профиля BIG FEYI🐻‍❄️✨
BIG FEYI🐻‍❄️✨3 лет назад

Omoo. E longggg

Фото профиля JaceICEMAN
JaceICEMAN3 лет назад

bruh 🔥🔥🔥

Фото профиля Mìlly🧘🏽‍♂️
Mìlly🧘🏽‍♂️3 лет назад

@AySuper03

Фото профиля Bbless
Bbless3 лет назад

What an amazing performance 🎭😍🌺

Похожие видео