Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨 Davido x NO11 on “Gimme Dat Thing” ⁉️👀
140,835 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

How far, where this song won go na? 😂😂😂

I think Federal Government needs to have supervision on NIGERIA MUSIC INDUSTRY Someone like Davido shouldn’t be releasing music at all in a sane country. My opinion tho ❤️🤝

Davido about to make him a global artiste like he made Musa keys , focalistic, Omah Lay and TXC among others

Why I no see 30BG for comment section? Una oga Dey cook better flop 😂😭

Omoo person gast listen to the lyrics oo, very sharp story telling skill 🫡🔥🔥🔥🔥💯💯❤️❤️💯

This one go top chat 😂 for the album.... Nah the HIT for dis

Flop on arrival 🤧🤧🤧

Mid Mid Mid 😤

another afro-rubblsh fl0p, flopido is already in his No-Hit Era , Alexa play olodo uprising by dammy krane

Davido songs are always sounding clean better than that manyewu lingling lingling

Make una fast drop am I wan laugh 🤣🤣🤣

I never see who make shallow music reach this davido

Wetin be dis we never recover from the 2 nonsense my idolo 😭😭 wizkid drop last,

flopidos new songs are not impressive atall; no hit, no tour.... now playing olodo uprising by dammy krane

@GNFSULTAN Make déM no start to Dey leak song again o ehn ehn

@davido abeg no drop this album

😂

Davido no put this trash for you upcoming album please

Una sure say dem no swear for davido

Tyler congratulations in Advance on your Grammy Award 😂

Davido dey support

E go tey for 5million streams oooo

Hope na NO11 song?

First give me Grammy😂😂😂😂🙇♂️🙇♂️❤️ only real 30BG understand ✌️✌️ 🔥🔥☄️☄️

OBO na

Sounds 🔊🔥

All this wiz & OBO just dey gba this year

Who is this N011

I don hear something like dis before but can’t just remember the actual song

Make he no release this thing oo

Mid

I can't wait

Are there no big collaborations in the album?

@Jet_hro007 gbedu nla
Benzer Videolar
🚨 OUT THIS FRIDAY 🚨 👥 DAVIDO & NO11 📀 GIMME DAT THING
THE DEBUT HUB
70,833 görüntüleme • 3 ay önce
