Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨DAVIDO NEW MUSIC OUT SOON ⏳
48,961 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Ears just dey pain me

Can somebody tell this mugu that a song does not have to be fast paced to be good Melody you no get,lyrics you no get, delivery wey you manage get, you don don Dey gba with am too. We almost in 2027 btw Just retire already @davido Not like you really need the music money.

Nawa! For this country we go Dey fear Goverment kon still Dey fear DAVIDO music 🤧

Kai this guy sef no gree change pattern him crew just dey chop him money 😪

Thought he said no new music for now though

another agrobeats global fl0p , tyke go win afrobeats award tire , siri play Maintain down by dammy krane

Sebi he talk say e no go drop again this year enupo

This guy no Dey tire lol what’s all this always noise

God has blessed us

This kind sharp auto tune for 2026 ? Voice almost disappeared

Can’t wait HIT 🔥🔥 Y’all sayin shit on cs keep fooling urself

Omo david sigh

Gbedu for deaf people ❤️

Thought he was taking a break

His juice has finished

@SENORTHEGOAT e sabi this noise pollution ting

Una sure say wizkid get talent pass this guy

Make davido com explain how my story take be he story cus i nor understand o

unreleased global fl0p, flopido is already in his No-Hit era , now playing Maintain down by dammy krane

Davido is coming to save the summer again⏳ 🔥 Activeee

Save the summer with gbedu Them no reach

Elon don’t put this to my tl again

Noise too much

He needs to stop already we are tired 🥱

That Dj was trying to do Dj maphorisa Shabang dance 😂💔💔

Mid 🤣🤣🤣🤣🤣davido useless gan

Al these kind of songs are dragging Afro beat backward. Can't this guy's take their time to write out classy tune

This one self never still really ready fr this music stuff 😭😭😭😭

werey too deh shout

The beats is too noisy naaah this guy are crazy ?? 😂 😂

I think say nah old song

I can't wait 🔥🔥

This guy won cause noise pollution again😭

Noise in my ears



