Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Davidoooo 001 don show love😭😭😭😭😭

2,829,034 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk10 месяцев назад

i talk am

Фото профиля RUTH 🇨🇦
RUTH 🇨🇦10 месяцев назад

See wetin Wizkid dey miss.

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk10 месяцев назад

Sha collect money for pr before them use you like Peller

Фото профиля Great Perry
Great Perry10 месяцев назад

You can’t say Davido is the problem when he knows Caterefe is a die-hard Wizkid fan and still wants to change his life. We rise by lifting others.

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇10 месяцев назад

This is why I will always defend Davido as the Greatest Artiste to ever come out of Africa 💯 Nobody cares like Badddest for real

Фото профиля EddyHacci
EddyHacci10 месяцев назад

001 don show up again for you😂❤️ If to say you follow wizkid till now you for never hear from that boy😭

Фото профиля Adjoa Tee🌸
Adjoa Tee🌸10 месяцев назад

I’m happy for youuuuuu

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐10 месяцев назад

W in the fvking chat 🔥

Фото профиля 𝐅𝕆𝐑𝐓𝕌𝐍𝔸𝐓𝔼 𝔾𝐔𝕐
𝐅𝕆𝐑𝐓𝕌𝐍𝔸𝐓𝔼 𝔾𝐔𝕐10 месяцев назад

Abazz and seun come your live you no do like this ooo ode

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅10 месяцев назад

Make I fess laugh 😂. Big win for you cater

Фото профиля honest30bgfan
honest30bgfan10 месяцев назад

W in the chat 😂😂❤️

Фото профиля Manny
Manny10 месяцев назад

E WON USE YOU PROMOTE HIM PROJECT😂

Фото профиля Prosper_xau_eye👁️🏑
Prosper_xau_eye👁️🏑10 месяцев назад

Na madness ?

Фото профиля Provii 🚀
Provii 🚀10 месяцев назад

Congrats 🤣🤣🔥🔥

Фото профиля keshe ☘️
keshe ☘️10 месяцев назад

Do you guy want to tell me that Davido did not know that Carter be wizkid fc, davido don't have hate in his heart he only gets angry when you take he's love for granted

Фото профиля COSTAAAAAAAAA
COSTAAAAAAAAA10 месяцев назад

This guy babe right now 😭

Фото профиля Mr FEMO
Mr FEMO10 месяцев назад

You really sabi this werey business walai.😂

Фото профиля SIKIRU
SIKIRU10 месяцев назад

Damn I’m so happy for my boy Carter

Фото профиля Og Ryder
Og Ryder10 месяцев назад

Mk Kolu sha co-ordinate Lati fit fling an

Фото профиля 𝐙𝐞𝐫𝐨.𝐬𝐨𝐥
𝐙𝐞𝐫𝐨.𝐬𝐨𝐥10 месяцев назад

@_davidowarrior Before you go hear him voice like that, just know say e don shout for 1 hr already before him begin record...😂 Person wey wan help you, no go stress you!!! 🐐

Фото профиля Dami Billions 💎
Dami Billions 💎10 месяцев назад

Make Carter calm down ooo, Tems dey pull number pass Davido now😎 Invite Tems you go jubilate pass this

Фото профиля Mc Arizona 🇬🇧🇳🇬
Mc Arizona 🇬🇧🇳🇬10 месяцев назад

When the time is right, I, the Lord your God, will make it happen. Just keep doing what you’re doing to succeed, one day is one day!

Фото профиля 𝐎𝐆𝐁 ✶
𝐎𝐆𝐁 ✶10 месяцев назад

Davido wan do stream with Caterefe keh👀😂😂

Фото профиля B∆RØN👑🦍🦇🦅
B∆RØN👑🦍🦇🦅10 месяцев назад

CARTER!!! 👇 1) We don't want to see all those your small small boys in the same studio with Davido. Kolu, 5 naira, 10 naira ❌ 2) You must dress properly, wear a clean shirt and trouser or shorts. 3) Brush your mouth very well. 4) Don't touch Davido anyhow. 5) Behave yourself.

Фото профиля Jalisa Avari Music
Jalisa Avari Music10 месяцев назад

Yasss Carter, Davido sliding in with that pure 001 love—turning fan moments into family vibes like it's nothing! 😭❤️ Who's got the full deets on this glow-up story? Spill below; we manifesting more collabs like this! 🔥

Фото профиля CHUN_____LI
CHUN_____LI10 месяцев назад

This guy Dey mad oooo 😁😁😁

Фото профиля Just Gueroo TWEETMORE
Just Gueroo TWEETMORE10 месяцев назад

Say !!!!!!!!

Фото профиля 𝐙𝐞𝐫𝐨.𝐬𝐨𝐥
𝐙𝐞𝐫𝐨.𝐬𝐨𝐥10 месяцев назад

Meanwhile, the other guy don whine the other guy say him go show for am...😂 Person wey go help you, no go stress you

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟10 месяцев назад

Winner

Фото профиля DSfilmz(davsmartips)👑💙FC
DSfilmz(davsmartips)👑💙FC10 месяцев назад

I go show ur daughter this one

Фото профиля XXLBM ☝️
XXLBM ☝️10 месяцев назад

Una no go fit play all that rough play make Lati no go deaf Kolu with slap 😅

Фото профиля Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚10 месяцев назад

UP UP WAY!!! 😂❤️❤️❤️❤️❤️ So happy for you guy

Фото профиля Big Kadi
Big Kadi10 месяцев назад

Davido don first Machala show loved u don turn 30BG be that

Похожие видео

I don die 😭😭😭
0:29

Sensitive content

I don die 😭😭😭

ay🎀

91,499 просмотров • 12 дней назад