Loading video...
Video Failed to Load
Davido’s best song in Oriade. 😂❤️
34 Comments

Yansh strong like 2014 Facebook

I hear sey you don Dey live with seun now, na true?

@YKoluwaseun9 na ur yansh seun dey look like dis? na so e big reach?

I dun tire for una two 😂😂

Your body just strong like Davido voice 😹

Ordinary twerk, you dey do like sumo wrestler. No be your fellow woman be this?

@only1bangerlee Abazz give you jersey you wear am go meet Seun

Seun be like if I handle that your strong yansh 😂😂

See as Seun

@YKoluwaseun9 😂😂👏🏽

Last last seun don settle for less

Between your yansh and fufu, I no know which one strong pass 😂

See belle run start gym immediately

No be the same Seun way you no send before be this one now E remain to link up with Daniel Regha

@Khanstilldayy Unna two Dey actually craze

Seun 🤣

Girl when people Dey manage, he reach Seun turn he camp am for house, He good?😭

I really don’t understand the chemistry between Seun and Ruth are they dating and why will he be look at her that way or e hasn’t seen a girl with that kind of back side 🤨

Seun: ur mind go dey if I hold that waist wey no fit twerk

Wetin this one Dey look sef 😂, Shey be na OS be ur spec nah, Abi she’s one of them. 🤦♂️😂

Seun no even look up

E dey wetin seun dey look😂

You don tire for how many minutes?? You go lazy for bed oo

Nyash strong pass garri wey water no catch.

See as ur yansh strong 😭 stop eating fufu,u no dey hear word

Between you and Seun I don’t know who settle for less among two of you

Funny 😅

That Small bend wey you bend you don tire ? 😭😭

@Khanstilldayy 😂 😂

seun de act like say he no de feel am😂😂

Your body too strong, reduce your fufu intake so you can be flexible like Rihanna

You don tire before the chorus finish? You better Hit the gym ASAP. 😭😂

Thank God @BuySolarAfrica saved us from spending almost ₦100M. 😭 Get a FREE 1-min business estimate + up to ₦1.5B financing, zero upfront capital, free installation & 10-year maintenance.

After this dance now you go enter kitchen hammer 15 wraps of fufu
Related Videos
Carter Efe reacts to Davido’s newly released album, “ORIADE” 😂🔥
Cleverly 💐
19,357 views • 2 months ago

