Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido’s daughter, Imade Adeleke🥹🎊
10 Kommentare

Lamedavor 1 Jahr
Rome was not built —-In Nigeria 😂

😍Realest 😍vor 1 Jahr
At least Davido no need do DNA, see resemblance And what are those responses 🤣😂

Exercise your ISMvor 1 Jahr
E be like na "wrong answers only" game occur here 🤣

Obinnavor 1 Jahr
You see that girl? No be eba dey her brain oh

D👑🐐vor 1 Jahr
She’s genuinely fine, she looks like her papa.

curious soulvor 1 Jahr
2 wrong doesn’t count You can’t eat your cake with too many sausages Thank you professor…. make I use this hood body….

Babsvor 1 Jahr
The babe asking the question, who she be?

Oyindamola🙄vor 1 Jahr
My friend… any problem ?👀

Abbie🤎👜vor 1 Jahr
She’s so smart and beautiful

IncognitoSparkvor 1 Jahr
As per Na Davido pikin, she's correct. Una matter no be for here😭😂
