Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

🚨DAVIDO’S FIRST 2026 SINGLE 💿 FT. JAZZWRLD & GL_CEEJAY — “I KNOW WHO I BE” 🇳🇬🇱🇸🇿🇦 OUT THIS FRIDAY🚨

375,221 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля y
y3 месяцев назад

Fc go come cry now. Drop am obo we go stream. Nice one

Фото профиля PROFESSOR
PROFESSOR3 месяцев назад

Just when wiz announced album listening party Cant he just be himself without trying to compete with Wiz Why leaching on the rivalry so bad

Фото профиля davies30bg🇧🇪🇧🇪🇧🇪
davies30bg🇧🇪🇧🇪🇧🇪3 месяцев назад

Idolo just useless,,e wan use mid kill us

Фото профиля pelumi
pelumi3 месяцев назад

Big wiz and burna go just Dey laugh 😂😂😂😂 For 2026 person Dey since this kind of rubbish

Фото профиля Abiodun
Abiodun3 месяцев назад

This guy no sabi sing at all what is fuck is balencega waka waka even me wey no be artist no fit sing like this

Фото профиля КᖾᥲꙆɩƒᥲ 30BG 🇧🇪🇧🇪
КᖾᥲꙆɩƒᥲ 30BG 🇧🇪🇧🇪3 месяцев назад

I no Dey stream this rubbish 🗑️😡😡😡😡

Фото профиля DarealChase
DarealChase3 месяцев назад

I’m a bad guy, My designer, waka waka , balenciaga, I’m Prada 😂😭 Make this man just stop this music thing him don try! Him no even know if nah rapper him wan be,e just wan make everything Dey RHYME!😹

Фото профиля Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nster3 месяцев назад

agrobeats farmer, flopido is already in his No-Hit era , na to dey drop global fl0ps remain ....now playing ogbafia dey for ground by dammy krane

Фото профиля RITO😈
RITO😈3 месяцев назад

TELL YOUR FAVES 001 IS HERE🐐

Фото профиля MORE EGO, LESS LOVE
MORE EGO, LESS LOVE3 месяцев назад

Na 2017 him drop this one?

Фото профиля Trust
Trust3 месяцев назад

Jesus weytin be this so na weytin davido fans Dey listen to be this e belike advert

Фото профиля Nawti
Nawti3 месяцев назад

Take this rubbish outta here bruh . This is very wack . Lacks standard , no creativity at all . @davido has failed at music and should face politics . Stupid insecure rich brat who can’t help himself but move childishly all the time . Capital FOOL

Фото профиля MUSIC LOVER 🎵
MUSIC LOVER 🎵3 месяцев назад

Single wey go swallow album 🤏

Фото профиля Trendy Tycoon 💫
Trendy Tycoon 💫3 месяцев назад

Abeg make this guy leave music for people wey get am Abeg 😂😂

Фото профиля Chiraq Demon 😂
Chiraq Demon 😂3 месяцев назад

Una go don know say na hin write this song by hin self 😂 “My designer Waka Waka” Rubbish as usual

Фото профиля viewer xh
viewer xh3 месяцев назад

Davido want to rush and drop him single before BIGWIZ Album, him no want make Wiz Album swallow am😂😂

Фото профиля Christopher
Christopher3 месяцев назад

2 things he can never be good with . Aura and good music .

Фото профиля X P0LICE
X P0LICE3 месяцев назад

afro-flopp, flopido new songs are not impressive atall, siri play Dlckhead by dammy krane

Фото профиля Silvia Onyi Onyems
Silvia Onyi Onyems3 месяцев назад

Davido really knows how to set the tone for the year 🔥 ‘I Know Who I Be’ with JazzWRLD and GL_Ceejay already sounds like a global anthem 🇳🇬🌍 can’t wait for Friday!

Фото профиля CokeBoi 女生命🦅
CokeBoi 女生命🦅3 месяцев назад

Time for you to quit ori eku baba suwe olorin

Фото профиля 🪶
🪶3 месяцев назад

Flop on arrival

Фото профиля Sammy
Sammy3 месяцев назад

Sharp!! Time to laugh am don finally reach 😂😂😂

Фото профиля Giddy🦍
Giddy🦍3 месяцев назад

in big 2026???🫩

Фото профиля UG💸
UG💸3 месяцев назад

Not gonna lie I love davido but this song is dog shit

Фото профиля Davis Brains
Davis Brains3 месяцев назад

I thought he said he's not gonna be releasing new music anytime soon?

Фото профиля Favour
Favour3 месяцев назад

Active

Фото профиля Dreezy🖤🅿️
Dreezy🖤🅿️3 месяцев назад

See who wan win Grammy

Фото профиля Lizzy-benna 🦋
Lizzy-benna 🦋3 месяцев назад

Why can’t he drop single alone,must he feature people ?

Фото профиля Rògbòdìyàn 💙🦅
Rògbòdìyàn 💙🦅3 месяцев назад

wetyn be this?? be like nursery rhyme 😡😡

Фото профиля jimoh Makonjuola
jimoh Makonjuola3 месяцев назад

If no be say Nigeria is not a working country,How is this a song even the tittle self funny I know who I be lol

Фото профиля Shegzyfrmdao 🥇
Shegzyfrmdao 🥇3 месяцев назад

Wetin be this 😭

Фото профиля Adedeji 😈 😇 ☄️
Adedeji 😈 😇 ☄️3 месяцев назад

Fc you need bucket

Фото профиля Favour
Favour3 месяцев назад

Too active

Фото профиля Jako-lee77⚡😈🎭🎲🔔🪓🥾
Jako-lee77⚡😈🎭🎲🔔🪓🥾3 месяцев назад

The goat 🐐 is active!!😁❤️🔥

Похожие видео