Loading video...
Video Failed to Load
Davido’s new private jet Omoh 🛩️🥶
63,854 views • 4 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

make una stop spreading fakee news, no nigeria artist can afford a private jet

Fc go think say na Ai 😂

@_ikofficial Imagine say I be wizkid and Burna boy, my mind no go touch ground . Baddest money too long

Watch the wailers cry that it's his father's jet😂😂😂

Hope say your next video no be to beg OBO

Una no dey taya with fake news? The guy cannot afford a private jet. His music earnings are at number 7, behind several artists. Maybe he makes money elsewhere, but in music, Wiz, Burna, Asake, Tems, Rema, and Ayra Star make more money than Davido. Davido is spending family money, not music money.

Davido doesn't have the kind of money to buy private jet, the guy is just living off his father's wealth

You all fooling 😂😂😂😂

Na every year he dey buy PJ, nobody Mumu pass Bingos 😂

Ontop him papa private jet? Abeg shut up

You don dey find way to beg money again from David again 😂😂😂⚠️⚠️🌚🌚🌚

Wizkid go think say na toy en buy for bolu 😂

@AuraEndra Money Dey where e dey.

I just dey pity for wiz make he just beg Oriade make he give am his old one naw

Na everything Una Dey believe Wizkid never buy private jet Finnish na osakpolor wan con buy ?

30bg Una oga Sabi lie ooo

Okay, so Davido has a new private jet. So now what?

Hustle payed off massively

David-owe wey dey owe dammy krane ... now playing Svck that lollipop by dammy krane

Make una day make una self happy, we way don know the truth 😂

Na everyday OBO da buy private jet , the money long nor worry

Una go just Dey carry fake Facebook news come twitter self una wey b influencer una suppose Dey confirm something before una go post am sha

WizKid fans will be like na Ai

Baddest na their father

Omo money na wetin again Excess waterrrrrrr Congratulations Davido

Na only bingos Davido fit the whine lol 🤭

Na every yr he Dey buy jet Make Una rest abeg

his own or it belongs to his pops?

Money na water … OBO for a reason

If you get money flex your life to the fullest. Congratulations to Davido.

Him won beg for private jet?

Davido has gone far

Lol 😂 Davido fit buy pj ?

How much dem dey sell private jet sef, wey this one dey shout?
