Davido’s performance At Tunde Eggnuts Birthday Party 🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦💔💔💔💔 Radiogad
216,783 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

@radiogad Person way sing unavailable na him available pass😂

Can your birthday candles do this? Lotus Candles® open like flowers and light up, rotate, and play the Happy Birthday tune! Birthday party guests will be amazed. Fast Free Shipping! Order online now:

🤣🤣🤣🤣🤣

@radiogad People talked much about how handsome wiz was on stage wearing singlets and boom 💥 Davido calm down make we forget about am small before he go copy wiz, @davido copy copy

@radiogad I swear if na me be davido I go over dey do this thing make all of una for die, make all of una go to hell

@radiogad Na davido matter go later kee u

@radiogad Attending is not really a big deal sha. But performing? Omoh, him no suppose perform joor. What's the essence. when him no be Fido

@radiogad The guy Dey perform for everywhere and everything . Try get small levels bros . You can’t find other artist doing this fr

@radiogad Na naming ceremony remain like this

@radiogad Na pr e dey create abeg no reason am

@radiogad Mumu
相关视频
Sensitive content
போதை படுத்தும் பாடு 🤦🤦🤦🤦🤦
Honey badger 🦡
372,794 次观看 • 1 年前
