Loading video...
Video Failed to Load
🚨DAVIDO’S VERSE ON FOLA’S “2AM IN TORONTO” OUT TONIGHT 🤯🔥 Hows it Sounding ??
33 Comments

Rage bait?

anytime he enters this version, it’s an already made Gbedu🫡🔥🔥

He wants to spoil this boy music by all means

Flop on arrival 💔

No dey worry oooo tell dem say you dey with OBO 🥵

Wack artist and wack song😭😂,he no Sabi anything music

This one don spoil Fola song 😭

Fola give you sweet verse for B4B4 see watin you give am in return Lmao 🤣 Time still dey to quit this music thing

Grammy worthy!💥

Davido should leave music for the musicians

I thought Dafido said he don turn streamer? 😂😭

Even if you're an op, you just have to give it to David on this verse! 😭 No be every time be stanship, good music na good music, this verse is insanely hard! 🔥

No deh worry o Tell the them say you deh with @davido 💐🎼🤍

Hits

Omo the verse tap o

This song wack oooo

This one don flop already, no need to hate.

No be lie e try

u sha won spoil afrobeat finish for us😂

Like Davido

Flop disk 😹😹😹😹😹

God please save me… Wetin be this?

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

😭😭😭😭🤣🤣🤣😂😂😂 Flop flop flop

He spoilt lyta career,Peruzzi,omah lay career etcnow.he is aggressively dragging Fola into the mud...wtf is this?💔

@ade_king_04 and @Nobleboy__ Una dey try oo 😂😂

Rage bait?

E Enter!! If you no gree say enter then you be antichrist!!...you be very occultic person and you go get ear problems , cos how tf! Will you say this gbedu no slap!!!. 🥺❤️💦

fola de rage bait me?

If this fola album flop nah Davido curse ham

If him write him verse by himself you go must know

poison

This one go go far o
Related Videos
🚨Rugers Verse on Shallipopi’s “Rockstar” 🤯🔥 Hows it Sounding ??
HYPETRIBE
31,163 views • 10 months ago
🚨ASAKE’S VERSE ON BLAQBONEZ “ IKEBE 3000” 🤯🔥 Hows it Sounding ??
HYPETRIBE
825,205 views • 12 days ago
🚨AYO MAFF, ZINOLEESKY “MALARIA” — OUT TONIGHT Hows it Sounding ??
HYPETRIBE
45,740 views • 20 days ago







