正在加载视频...
视频加载失败
Davolee didn’t reply till date,wys ?
10 条评论

Davolee was bigger than Blaq then na. He didn't deserve the reply. "Egungun dudu ton trespass"

was bigger, how ? you won’t believe who dissed who first 😂

lmao,una wan rewrite history keh,Davolee dropped diss for everyone in the industry unprovoked,nobody replied only Dremo,Blaq wey never dey their set sef put mouth,Davolee drop another diss for Dremo still callout the OGs wey no reply am,he still tell Blaq say dem no be set😂

lmao,after this Blaqbonez response show me where Davolee replied Blaqbonez again

Davolee keeeelll am Even dremo collect stray bullet

If you didn’t follow the beef just say it.

Davolee reply ehn..I still Dey play am till date 😂e good scatter

Drop the Davolee response

Somebody tell OD to squash it with his cousin 😆 Blaq go lyrically fuck ham up But I know say na PR them day do

doesn’t look like PR but Blaq go mess am up badly
