Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Day 2, in Canada 🇨🇦
319,819 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Canada nah my dream to country and I believe in God I will get there as far I have my passport 🙌🙏😭

how is canada 🇨🇦 bro

May God Bless your Union. Amen. Brother please promote my new releases please 🙏

Happiness in your life my cute family 🤙. I pray for happiness too 🤲

Peller leave madam make she go check the stew on fire, if that stew bon me and you go get big problem o.

If no be say na person wife … I for say make God punish u as u take off that camera 😩😩. Bruh why are u too stingy 🤧. Can’t we just see 😂😂😂

In your city

Keep peppering them son,haters dey cry for background now🤣🤣🤣 may you celebrate 50 years wedding anniversary IJN 🙏

I’m in mowe🥲 Bcus if everybody goes to Canada no one will be in mowe so I volunteered myself here

This man you're blessed 🙌

Morning 🌞 How did you sleep💤😊!

Congratulations guys

Make una enjoy abeg.. nobody do anybody. Grace differs

Enjoy yourself bro

Love nah malaria 😹@AyoMaff @@zinoleesky01

lol 😂 both go cry soon.i love your relationship let it be forever

This kids should go back to school.

This one were her face don de swell Na belleoooo

Love na sweet❤️❤️

Omor dis turn Ochaco no Dey come oo

This guy they dodge the camera for something

That “Abeokuta” hit me sa 😅😅😅😅😅😅😅😅

SoloGrundy 🐦🔥🐦🔥🐦🔥

This both individuals are something else😹😹

Jarvis these small gal is getting old early.

Eran ni ee

Safe delivery in the name God 🙏

We go soon reach der

Small children

You no Dey chop ni ehh peller, see your chest 😂

Love you guys

![[INFO] #JIN — Soundcheck Day 2 in Toronto, Canada 🇨🇦💜 #BTS_WORLDTOUR_ARIRANG_TORONTO](https://image.24vids.com/tw-2091642155731165359/media/HQcAVXfXsAAxh4t.jpg)