Loading video...
Video Failed to Load
Day 253 trying difficult challenges I see on the timeline.
28 Comments

Why you cut the last part, werey neck don break 😭

You dey mad 😂😂😂

Don’t kill your self brother Anthony Joshua no do all this one

🔥🔥🔥

Why cut off the final part?😏😁

I suppose con workout with you

Ready when you are brother. But be ready for crazy cardio

See things wey I dey do when I small na wetin una dey call calisthenicscssss??😳😳😳

253 days? my own challenge na to remember where I keep my keys. e dey hard o.

There is nothing difficult here

The siuuuu💯🤝

Smooth💯

The way you turn your own leg dey one kind sha 😂 but it’s impressive still

You're doing well

You people should sha take it easy

Make I try my own too

Nice 💯

Youre staining that wall

Pretty dope.

I no go lie you over try not easy ooo

Perfect

Maybe not today... but one thing is for sure .😁

@the_Lawrenz This one sharp my boss 💯

My mind is telling me to try this 😭if una no see me online again just know say I don die

lol, what is lerry doing in the second stage, turning with 3 or more steps when the ladie turn and twisted once lol

@iamKiekie_ will do this one. very simple😁

No tell me you no do this when you small?

Fooling😂 you edited this video but I don’t know how to prove it jor😂
