正在加载视频...
视频加载失败
Dbanj has started again🤣🤣🤣🤣
140,041 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)
17 条评论

Mickey’s chicken avenue5 天前
Shey na wetin person wan dey dance for December be this 🤦🏾♂️

FRIENDLY FRIEND5 天前
I never hear or see any artist mention Dbanj as mentor or inspired him. D banj get luck say that time when e take dey give us those jam. Social media no dey heavy as e be now ooo. E for depress

Char_lee5 天前
E enter jor 😌

wävee5 天前
I just deh speedy Darlington for the song…you sure say no be him write am for d’banj

AFC_SkidX5 天前
Very rubbish nonsense song

vezziiii5 天前
Banger juur ... Get in

🇳🇬Jesus Secretary of MUFC🇳🇬5 天前
Afi suuru

Sirshabs5 天前
Banger

DisGraced Clips5 天前
Wetin that one pass If no be nonsense

LOKI D BARSGUARDIAN5 天前
That first girl gotta be kora abidi

Promise 🧩5 天前
Song tittle?

Uncle Zuby5 天前
Make e rest

Richie N.O5 天前
😂 baba don kolo

TANIMOLA5 天前
He don come again.

Chief. Devil's Advocate💀5 天前
It’s an old song naa

edal5 天前
Mosquito no dey this place? Lmao

🙏Mdg Ibn Umar 🌾5 天前
Which kain problem be this abeg
