Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
DEAR INDUSTRY, I AM COMING.
Комментарии: 33

For your parlor Walahi, if you debut song on Apple Music Nigeria make God take me

Ma bro….. is fucking goood seh @davrel99

Make i first go subscribe to my Audiomack and Spotify make them no play me your song as Ad, it sounds bitter

Ok 🔥

na why i dey use spotify premium be this #spotifyads

I hope Say na betting industry But anyone bring !!

This is my brother….. Fucking Talented Artist @davrel99

Lol.. This is a good try sha.. But it's below average.

Na once I run go computer village , go confirm if na my speaker get issue

You’ll be Big like your idolo if you take it serious

Pls don’t bro 😂😭😡

Peer pressure is crazy

Guy abeg now 😭🙏🏿

Na this rubbish you wan use compete with mavo ?? Better continue streaming leave music

@abazwhyllzz Where u Dey come?? The chaos and noise wey ur oga Dey release nor reach??

Make I do wild pay for my subscription before them kill me plus ads with your songs

Like this now for Nigeria if your papa guide na bad thing

I’m trying to hate but it’s not working Iswr😭❤️

Moving man must meet something good 🍾

Dav I have songs I’d like to give to you for your new album, I can also co write for you

If the main reason you started music is because you love it , no wàhálà but if it's to get back at ur guy ..that one no make sense...but as a first timer the music no bad...💯

It's finished o 😂 Btw, you carry thick body sha, if by mistake you gave us noise pollution, body go tell you

See as u waste beat😭 God

This is you, my advice for u

People go hate you, bro, but keep doing your thing. Na so dem hate Davido when he start and dem no believe say he go reach the top of the world. Look where he dey today. 🐐🔥

Una plenty wey wan save this industry

Oga go warm eba 🤣😂

🗣️ : Early in the morning 🔥🔥 Finna take over Afro beats

You truly wanna save the industry

Your oga wan leave music, you wan enter. God help us from 30bingos😭

This early morning wey i just wake up, na this rubbish noise you wan use spoil my day?

SLOVIDO

Gather all your relatives and play this to their ears and ask for honest opinion. 🫵🏾
Похожие видео
Sensitive content
Dear Children of Gaza, “I am sorry.” #LettersToGaza
Naz Shah MP
1,456,804 просмотров • 2 лет назад

