正在加载视频...
视频加载失败
DEAR MR P why are you a CHRONIC LIAR?
48,271 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

Gba🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣 you go cry tire.. Carowhite agent

@saintphiona You na moron na. Truth Dey your front, but you blind case of stupidity

However you na “enwe” na ,a very loud simpleton ..🤣🤣🤣

Person wey Dey delusional 🙆🏻♂️🙆🏻♂️ Na emotionally fools wey Dey believe am I Dey pity pass 🚶🚶

Peter lied to the whole world

i gaz follow you bro

with your 5 likes? abeg

you won’t trend bro🤣

See as you Dey cry everywhere because you no wan even think with your brain ?

okay bro🤣

I know Say Peter na fuck up since,

When dem drop album for 2003 watin you Dey do then?😂 Omoh you’re very stupid sha.

Your father is very stupid !!! Very stupid if your brain can’t think for itself !

My father is stupid keh for your mouth?😭 A whole grown ass dude, sets ringlight Dey come talk about an older dude family. Una really mumu Peter Dey lie or not leave am for hin family to come debunk werey.

You’re a senseless fellow, you and your father!! Since na every comment section you dey jump into with insults, you’re a fool!!! No be public opinion and sympathy he dey look for. Them go help am analyze am. You na their family wey dey wait for others to come debunk? If you wan hear debunking story, go court. This na public space and we get right to discuss the topic as far as e dey on the media.

Shut up werey arindin

Ode lomo yi

Someone should transfer some funds to this pig, to go refill his bleaching cream.

Lmao 🤣 Always failures who can’t think ?

Like your lazy father you mean?

We all know Mr P, effed but let not forget that they are legends and that fact, they must be respected I believe we should allow this matter to rest

nigga shut the fuck up and face your own family issues

Ezi

E no go really better for u o ozour

So as I talk with fact reach Na this mumu talk you see talk ehn ? Na wah

Mumu fact kill u there ozour

Carry this energy and go and take care of your silly self. If no be vdm wey be zombie who give u mind to dey do this kind video. U wey still dey suck mama breast when Peter started life.
相关视频
Sensitive content
You are a big liar! 🦅
Ochiedike
787,112 次观看 • 9 个月前
