Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dear Natasha osawaru please 2face deserve better
130,899 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Nigerian legend turned into a handbag 👜🫣🤣

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

Make una leave 2face alone o Baba know wetin him dey do

As your legend no gree stay for house nko ? abi legend Don turn pageant🤥 He is not a baby abeg

Fit be 2face wan use am enter politics oo. Don’t underrate 2baba 😂

2baba is an adult and can decide for himself.

So is 2baba a baby? A man of 50yrs behaving like 17yrs because of toto wey no be tear rubber and even if it was sef is that enough reason for him to be displaying himself like who dem wan see finish? If Natasha wan show you off finish why not show her you're the man nawa o

LOL ode Very Dark Man.... 2face go see another Natasha wey fine pass your Sha... Nigga i died laughing....anyways we never can even tell if 2face de use am enter political strongholds... it goes both way

Wetin concern you , you way the give men handjob, don’t u deserve something better ? This is not our problem , na him personal life , leave him alone bro…

You have a point. He is not even looking too good. Something is going on

Everything you talk here na big rubbish bro. Abeg just focus on Nigeria problem as you dey do ham make you leave woman wrapper things for them you hear abi you be babe shu
