Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DECEMBER DON DEY QUICK O 😂😂😂😂
13,049 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

TOYLAN (CC3)3 yıl önce
Philip Quiiiick

Seth Paul3 yıl önce
You wan collect money of work wey u go do for December for September?😂 what if u no last reach December.

O+LA💋3 yıl önce
Abeg no Dey quick end the video Dey give us those reaction at the end…..we need meme 🤣🤣

16CHOPPA3 yıl önce
You don too suffer for Philip hand 😭😂😂

Daddy REY3 yıl önce
@engroladayoo

SaintGny3 yıl önce
Philip no get joy 😂😂😂

B.A.L.O.G.U.N of London🇦🇬🇦🇷🇬🇧3 yıl önce
Wear is the memes after the call nah, u self be ogbaaa u won dey collect money for work wey u won do for December by September, mo gbe fun yin ooo pastor to gbe malu mi tiwotiwo

Isaac Idahosa3 yıl önce
🤣🤣🤣🤣🤣 philip sabi all your strategy

Anthony3 yıl önce
E quuuiccck!

FLIZZY💙3 yıl önce
Brother you better follow me back oo Cos 😂😂😂😂😂 E Quick 😂
