正在加载视频...

视频加载失败

De@d bodi go surplus 🤣🤣🤣

223,499 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

The Galadima 的头像
The Galadima1 年前

O boy I don laff sotey I don dey explain myself before them go think say I dey ment for here 🤣😂🤣

Ruth John 的头像
Ruth John1 年前

Abi nah you dey fcuk bob risky 😂🤣😭😭

@Emmanuel 👑🙂‍↔️ 的头像
@Emmanuel 👑🙂‍↔️1 年前

If u watch more than 5 time geather here

Marley NWGDA 的头像
Marley NWGDA1 年前

One content creator go chop bottle for head one day

Henny Gold🇳🇬 的头像
Henny Gold🇳🇬1 年前

That guy blood don dey hot.

MJ ❤️ 的头像
MJ ❤️1 年前

I don use laugh wake up all my neighbors

HitmanOnTheMic 的头像
HitmanOnTheMic1 年前

That Egbon don vex gan😂😂

Olámidé 的头像
Olámidé1 年前

😂😂😂 Men Dey para. Dem go soon give you Moro.

Guccibayo 的头像
Guccibayo1 年前

All these ones wey una dey talk no concern me, na who barber dey call I won know 😂😂😂

X khalifa🫵 的头像
X khalifa🫵1 年前

I had to laugh out loud

相关视频