Loading video...
Video Failed to Load
Deeone don go mimick that VeryDarkMan chasing k!dn@pp£r video 😭😭💔🫵🏽
184,252 views • 9 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

So nobody fit kidnap this stupid boy

This guy too sabi this fooling thing,na him be VDM biggest nightmare,forget all that "VDM no get him time" bullshit,this guy stubborn pass am😂

Make the real kidnappers just show face 😆

Until dem actually kidnap am him eyes go clear

This ur cooking get taste 😂

You oh know say ratels no get sense 😂😂😂😂😂 This one off me oooo😂😂😂😂😂

Aside being a failed comedian what exactly does deeone do 😂🤷♂️

Once you realize this guy is just using all these things to make money, you'll stop stressing yourself out.

This one just dey find VDM attention

Normally VDM is just a normal Content Creator with very unique niche

Without VDM this weyrey is nothing.😂😂

After recreating the video make he equally recreate the part vdm rescue person go hospital

E be like deeone and vdm don date before for previous life

Ratel tho😂😂 when vdm do Harrison own una quiet, deeone do una talk😂😂😂.. It is well, deeone nd vdm na samething

Everything is content 😹😅😅

He forgot to act the drive wey dem shoot wey him rescue too? D1 just dey fool around.

Mimicking for mimicking 😂😂😂

This guy still Dey ??😂😂

Mumus 😂😂👆

Nigeria na Netflix series on him own

Just have data! 😂😂

I hatè VDM and his fans . Very uselèsss set of people.

So this one decided to make a name for himself off hating on very dark man or he has been doing something before this whole thing?

See content 😂😂

So for real this guy actually succeeded in recruiting someone inside his mumu doings 🥲🥲 na the guy for background wey him life the spoil I the pity

Lol God abeg make my life no deeone oooo

I love this guy 🤣

🤣🤣🤣

Say them carry am for there na them go say na Devil work.

This one enter 😂

He don funny now 😂😂

Imagine they come actually kidnap them while mimicking

No be only VDM dey leave mockery for
Related Videos
Sensitive content
VeryDarkMan don reply Lege, the way Lege go crash out after seeing this video ehen 😭💔🫵🏽
Oyindamola🙄
459,357 views • 10 months ago
Sensitive content
VeryDarkMan don finally get Deeone time, he’s now using Deeone’s crying video to promote his NGO…. Just wait for it 😭💔😂
Oyindamola🙄
200,356 views • 18 days ago
Sensitive content
Portable don dey sub VeryDarkMan again o 😭🧎🏻♂️➡️🫵🏽
Oyindamola🙄
67,101 views • 1 year ago
