Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DeeOne fans base will now be called “D Enlightened”
11 Yorum

sage1 yıl önce
All D Enlightened please gather here and drop A love Emoji

RedDeer.Games4 yıl önce
[NINTENDO] Exclusive Now Available ➡️ #AAAclock ➡️ #SwitchOnline #SwitchOLED

Aliki𖤍1 yıl önce
I don't support you if you no dey drop proof.

sage1 yıl önce
Very dark dirty man dey fear you

North London Forever1 yıl önce
This guy too mumu See as he dey happy cos he thinks he’s finally trending and famous

Precious Stone1 yıl önce
Who Dey deceive this one sey he get fans ?😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Olúwaníṣọlá Moṣerere Ọpẹ́yẹmí1 yıl önce
I swear the name gel cos na who get sense go see that boy flop. D-enlightened

Mary💧🇮🇱🇳🇬1 yıl önce
"Yeah"Like this comment if you agreed l😋

let name = {531 yıl önce
D mumuightened

Mac-T1 yıl önce
Deeworms😂

jhoorge👾♎️🇧🇪1 yıl önce
Tbvh you should look for something else to do it’s become irritating @DeeoneComedian Like vdm nor even Dey send you,you sef get sense na🙏🏾🙏🏾look for something else to make yourself Dey relevant FAILED COMEDIAN🙂↕️
