Loading video...
Video Failed to Load
DeeOne’s take on wizkid declaring himself Number 1
34 Comments

The day the competition stops, its only david that will become irrelevant...

Na the first time wey you talk something wey make sense. 😩

Abeg no join Big Wiz for that rubbish, only one person will become irrelevant without comparison and we all know it's not Wizkid!!!!!! Know this and Know Peace!! ✌🏽✌🏽 WIZKID WILL ALWAYS BE RELEVANT! WIZKID WAS HERE BEFORE THEM AND WILL ALWAYS BE HERE WITHOUT THEM!!!

001 na nickname

I hate you with all my life but whenever you are dissing davido,I always love you with all my life ❤️

You are wrong the statement it they stop comparing them thats the end, if they stop comparing them it will only affect one artist and that David we all can see Wiz will always be relevant in the music scene in Nigeria and in Africa whether or not he is been compared to David

Oga both of them are bigger than your family 💯

Lol…See as FC full CS 😅, deep down their mind they all know say na Fanbase they carry Manyewu, person way them no they hear him song again, if no be Fanbase them go done already forget say person be they industry way be Wizmid, use 2024-2025 do case study, una go Cry tire! 😂💔

So you mean say wizkid na God while davido na devil?

No wonder Guinness world record no take you serious Mumu

Dee mumu I no blame you attention seaker 🤣🤣🤩

Since Dee one begin enter Davido my love for am just dey grow everyday 😂❤️🦅

Is high time u leave all this “wahala”… I follow for one of the few individuals wey the like ur craft but on a daily basis na so so quarrel u the dish out. See comedy show wey u just do, na 4people dey there on like ur colleagues. Since wey I Kwn u na wahala

@Tufab The mistake is the “comparing”🦅❤️

Him market no sell for VDM place again 😅 even the world record breaking no still workout, now na Wizkid matter 😜😜😜😜 D-One u go cry 😭😭

If the competition stops today na Davido e go affect bcos majority of his fans na Wizkid hater

You weh faint for Ur show weh 5 persons attend 😂 Ur hairline sharp pass Ur brain

You just can't live without mentioning OBO name

Walahi nobody fool reach you 🤣 I been think say Na tufab dull pass but Ur own pass Hin own 🤣 cuz wetin be that Isreal take wey you dey misinterpret

So sorry for losing your Guinness world record at your beer parlour venue. Wizkid and Wizkid FC didn't even support your failed career. O mase o. Olofo ton binu ologo like Davido. You can never be a creative person in life. Dragging Davido with your failed show can't revive u

If the comparison stop davido go fall yakata

Rejected dog 🐶

One day I go slap u on behalf of Nigeria celebrity weh u Dey drag.

Una think sey na mouth 👄 abi

@grok what is the difference

You go day explain tire, shay your mumu no too much, I swear imagine me way be your junior day look you like mumu , baba get sense both wizkid and davido even Isreal you no fit near them , you day smell 👃😂😂😂😂

The day we stop comparing them they will not be relevant again and wiz understands it more than Davido and his team combined together

Him dey claim 001 and him give him wife 002 una no knw say na family number be that 😂😂😂

@BadHabit125 Wizkid is number one, period

Most of una na olodo 1 come before 001 Math teacher

Deemumu

Werey way no get life since all this day come online to use davido trend

THIS YOUR POST GET ENGAGEMENTS PASS YOUR WORLD RECORD 😂😂😂😂

Bro your hairs are now falling out and is now affecting your brain
