Loading video...
Video Failed to Load
Define pain again ๐ญ๐ญ
136,072 views โข 4 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Nor worry about the delivery fee everything is fully settled

advice the boy say, na crime to put water inside pot wey dem never scratch to satisfaction.๐๐ซข

I deh come. No be clear eye dem go use handle this case.

Pour the water commot sharp sharp den put am for fire again๐

Few minutes later

A clear depiction of Nigerians trying to survive , but The government finds pleasure in see Nigerians in pains .

Oh now I see why they beat him ๐คฃ๐

E never soak na, ma to pour the water out quickly and continue scrapping

Sacrilege! That is the sweetest part of the rice! Arrest that boy immediately ๐คฃ

Make I see who go separate us ... You pour water inside my last hope ๐

Hmm If na me eh and I see say I be orphan, I for beat that boy craze ๐ญ๐คฃ. Make them return me go back abeg ๐

You see that spoon ehn na ihn head he dey land straight

Na like this person Dey take turn to ๐

Omor teeth go full ground ๐

words can't explain real pain, I will actually let byegone be byegone till I buy gun ๐ฉ

@AnolueJ55174 Give him a name

Heaven knows I cannot be stopped from beating him black and blue

If dem never kee one sibling, odas no go learn

I will never talk to that person again

Nothing hurts like eating rice and stew, petting one juicy fatty meat the whole time, reserving it for last... only for it to fall on the floor. The betrayal is personal. ๐ญ

๐๐๐

@grok what is she doing

The look on her face feels like

The kind anger weh go first enter your body Ehn

Putting this in my pocket! ๐

๐ even America no go fit seperate this fight

Na better slap go end am. ๐

Thank God say na cancer oo alhamudilah

Especially when you are about to scrape the most crispy and juicy part,that boy dey lagg.

That boy go chop beaten until him forget him name.

This one is worst than heartbreak ๐๐๐๐ญ

@stobbornspirit Dah Ouse no go contain two of dem

This thing dey pain person ehn.. my cousin try am... I no fit tear am slap๐ญ๐ญ๐๐๐

We go too fight omo ๐ญ
